
lirik lagu t.i blaze - controlla
intro
hmm~mm~mm
ah~wah~wah, wah, uh~uh~uhn
verse
oh, a lost trust (a lost trust)
can never be regained (can never be regained)
so, me i tell all these people for road say “loyalty pay” (say “loyalty pay”)
new update ti dè, they forget the gbedu for replay (gbedu for replay)
say the dj wey try comot am, they put am grave, oh (they put am for grave)
pre~chorus
ọlọhun ngbọ (ọlọhun ngbọ)
you no fit get, make i hate oh (get, make i hate)
ọmọdè gbọn, ágbá gbọn, l′ọfi dá ife, ò l’èwu, ah~yeah, oh~oh
pididi~padada~padada~padada~pada, èwo (pada, èwo)
pididi~padada~padada~padada~para wọ′lè, oh
chorus
èmi l’ẹnu l’eko
i need dough, i dey road, from small, i dey road
and, maami dey old, i believe oh, but e hurt my soul
oh, controlla, controlla (controlla, controlla)
and, i get one hoe for my hood~ah
i no fit love am but i likе her
sometimes, she dеy move like malaika, oh~ah~aahh
verse
some have food, cannot eat (some have food, cannot eat)
but this your back, i go hit (this your back, i go hit)
some get weed, no lean (some get weed, no lean)
but some get lean, but no weed (some get lean, but no weed)
but, me i get the two wey come from monet, and straight to my room (straight to my~)
i operate in my lungu (straight in my~)
straight in your eye, i go look
opportunity come, but once (opportunity come, but once)
man ah taking ganja and i do mi best, all i know
plenty money no, no stress
so far, i no buy car for debt, kò sègèlè
opportunity come but once
man ah taking ganja and i do mi best, all i know
plenty money no, no stress (plenty money no, no stress)
so far, i no buy car for debt
chorus
èmi l′ẹnu l′eko
i need dough, i dey road, from small, i dey road
and, maami dey old, i believe oh, but e hurt my soul
oh, controlla, controlla (controlla, controlla)
and, i get one hoe for my hood~ah
i no fit love am but i likе her
sometimes, she dеy move like malaika, oh~ah~aahh
outro
(elvin)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu adam alobaid - cocaine
- lirik lagu cutlass - vicodin
- lirik lagu the head and the heart - aperture
- lirik lagu jaybexo - thing fa chrome
- lirik lagu vomitchainsaw - bop it, twist it, kill it
- lirik lagu eden - dance as memory (sick)
- lirik lagu huggorm - musikens makt
- lirik lagu gene watson - smithereens
- lirik lagu wax - rosana (unplugged)
- lirik lagu billy woods - all these worlds are yours