lirik lagu t. dollar - life
life, many people self don try
working everyday and night
but them want make i dey one place loju kan na make i no rise
lola oluwa no way
loke loke loke
baba make your blessings show face
olohun ju eda lo
cos many things don sup
them wanna see me fall
them no fit see my downfall rara o
orin mi lon ko
now them dem dey love us
no one dey i get baba god
and with jehovah i stand strong
you sabi me, you sabi me die
so many people many haters
saying things about you later
them try me but i no loose guard oh
woni woni won wa mi
i′m steady making moves and working
no more bad energy around me
why them be hating me allow me yeah
life, many people self don try
working everyday and night
but them want make i dey one place loju kan na make i no rise
lola oluwa no way
loke loke loke
baba make your blessings show face
olohun ju eda lo
cos many things don sup
them wanna see me fall
but them no fit see my downfall rara o
orin mi lon ko, orin mi lon ko
now them they love us
no one dey i get baba god
and with jehovah i stand strong
olohun ju eda lo
cos many things don sup
them wanna see me fall
but them no fit see my downfall rara o
orin mi lon ko, orin mi lon ko
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu bloody crying twinks - the jail song
- lirik lagu sezar (pl) - media
- lirik lagu glokk40spaz - lonely freestyle
- lirik lagu melanie wehbe - for the show
- lirik lagu will hyde - higher love
- lirik lagu clem27song - heart party
- lirik lagu 4n way - папин (dad's)
- lirik lagu минимаркет (minimarket) - искусство (art)
- lirik lagu psychosis - исчезаю (disappearing)
- lirik lagu anime allstars - zwei supergirls (pokémon)