lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sweetboy fos - idc

Loading...

another bang bang bang

ebelebe
elelebe control
ti moti joja yo
i dey with my n~ggas in the club
losing st~~ze to da f~cking amapaino
hennessy wo body with a touch of kpo
percoset making dem girls to jo ah
malo gbe kolo but o le fa cannabis
omo iyami this your backwood i dey feel am
if dem pass you baki no try to dey k!ll am

top notch models in the party le le
all of dem rocking me like am gele
sweet melanin dripping like caramel
body moving steady to the sound of djembe
all of dem start to dey fall fall
bottles on bottles rocking till we jogor
till early mo mo mo mo

i dont care
squander the money like
i dont care
party all night like
i dont care
living my life like
a billionaire
flaunting my racks like
i don’t care

stacking my rolie like
i don’t care
blazing my jah like
i don’t care
silk on my body like a billionaire
ya yah

wetin you carry fit to k!lli someone
body on fire gyal you hotter than bomb
bomb bomb
hmmm hmmm
bomb bomb
hmmm hmmm

bomb bomb
hmmm hmmm
bomb bomb

wetin you carry fit to k!lli someone
body on fire gyal you hotter than bomb
bomb bomb
hmmm hmmm
bomb bomb
hmmm hmmm
bomb bomb
hmmm hmmm
bomb bomb

falila ke tan that kind thing
high grade smoke she won blow my trees
pull up on a friday make we go naughty
shawty wanna ride no dey form classy
akanchawa me i like your barcasi
you dey sweet me like you be my fantasy
calling me odogwu the spender
when i enter
she dey feel me like fefe na fefe
be my personal person
we go pe pe

we no dey send if we dey dem go sempe
small doings their body start to dey pepper
sweet me for belle
malo ma repe..
for this street dem go show you many bebe
tension wey go make you start to dey gbese
lamba wey go make your head e dey meze
spit you kelebe
use you do yeye

i dont care
squander the money like
i dont care
party all night like
i dont care

living my life like
a billionaire
flaunting my racks like
i don’t care

stacking my rolie like
i don’t care
blazing my jah like
i don’t care
silk on my body like a billionaire
ya yah

wetin you carry fit to k!lli someone
body on fire gyal you hotter than bomb
bomb bomb
hmmm hmmm
bomb bomb
hmmm hmmm
bomb bomb
hmmm hmmm
bomb bomb

wetin you carry fit to k!lli someone
body on fire gyal you hotter than bomb
bomb bomb
hmmm hmmm
bomb bomb
hmmm hmmm
bomb bomb
hmmm hmmm
bomb bomb

we no dey send if we dey dem go sempe
small doings their body start to dey pepper
sweet me for belle
malo ma re
malo ma hmm

malo ma repete
for this street dem go show you many bebe
tension wey go make your head dey meze
lamba wey go make you start to dey gbese
spit you kelebe


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...