lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu swazer - hustle (speed up)

Loading...

hustle (speed up ) lyrics
‎[intro]
‎no be till i get grey hairs before i hustle
‎no be till my boss na my mate before e touch me
‎no be till everything don worse before i find way
‎my hustle starts now
‎my time is now now

‎[verse]
‎try to feel among
‎destinies differs for this world
‎it’s now time i find my own
‎gift wey dey packaged from god (god oh oo)
‎finally i got mine
‎applications i see the glow (glow)
‎with no stress i just dey blow
‎no be greed this one na my own (oh nonononono)

‎[pre chorus]
‎the world is calling me
‎passion keeps pushing me (oh nono)
‎haters can say i’m gonna loose it
‎mе know wetin me i dream
‎i still know wеtin i carry for body (for body)

‎[chorus]
‎no be till i get grey hairs before i hustle (before i hustle oh no)
‎no be till my boss na my mate before e touch me (touch me yeah eh)
‎no be till everything don worst before i find way
‎my hustle starts now (hustle)
‎my time is now now (yeah yeah yeah yeah yeah)
‎no be till i get grey hairs before i hustle (before i hustle oh no no)
‎no be till my boss na my mate before e touch me (before e touch me yeah yeah yeah)
‎no be till everything don worst before i find way (oh oooo)
‎my hustle starts now
‎my time is now now (now now now)

‎[verse 2]
‎which kind money wey we never see (never see)
‎which kind risk wey i no fit take (oh no no no)
‎plot against me regrets plenty
‎i owe no one so i stay shining (shining)
‎eyes on my personalities
‎too much electricity
‎me no getty time for n0body
‎i’m focused for where the money be (focus yeah yeah yeah)

‎[bridge]
‎if i broke
‎omo na my concern
‎if sapa hold me
‎reflection of my life style (oh ooooooo)
‎if i broke
‎omo na my concern
‎if sapa hold me
‎reflection of my life style (yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah)

‎[pre chorus]
‎the world is calling me (calling me)
‎passion keeps pushing me (yeah yeah)
‎haters can say i’m gonna loose it
‎but me know wetin me i dream (me know no nono)
‎i still know wetin i carry for body (for body)

‎[chorus]
‎no be till i get grey hairs before i hustle (oh no oh ah)
‎no be till my boss na my mate before e touch me (yeah yeah yeah)
‎no be till everything don worst before i find way
‎my hustle starts now
‎my time is now now (yeah yeah yeah)
‎no be till i get grey hairs before i hustle (before i hustle oo)
‎no be till my boss na my mate before e touch me (oh no no no no no)
‎no be till everything don worst before i find way
‎my hustle starts now
‎my time is now now
‎(now now now now yeah yeah)
‎ooooooooo
‎oh no no


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...