lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sunight - on the road

Loading...

[intro]
ah
man av been on the road for a long time
all the struggles man done see with him own eyes oh
mapami o
dah struggles mah mapami o
mapami o

[verse 1]
ah
wetin men dey face for the street for them house for the work that place wey dey give them bread
(wey dey give them bread wey dey give them)
even our sisters them our moms our grands all the people wey they shade our heads
them they try no cap, buh we haven’t given much claps, to them.(ahh)

ehhh
with the left few things mama fit to combine make the best of it
best of it the rest be ah history, you know as the things they be
when a sad man story’s told e dey shake e body and the tears unfold
thinking that yours is worse but they’re others there and it’s just unknown
(and it’s just unknown)
and it’s just unknown
mmm ah

[chorus]
ah
(ah ah ah)
man av been on the road for a long time
(ah ah, ah ah ah)
all the struggles man done see with him own eyes oh
(ah ah, ah ah ah)
mapami o
(ah ah, ah ah ah)
dah struggles mapami o
(ah ah, ah ah ah)
mapami o
(ah ah, ah ah ah)
ah (ah ah ah)
man av been on the road for a long time
(ah ah, ah ah ah)
all the struggles man done see with him own eyes oh
(ah ah, ah ah ah)
mapami o
(ah ah, ah ah ah)
dah struggles mapami o
(ah ah, ah ah ah)
mapami o
(ah ah, ah ah ah)

01:36
[verse 2]
e dey turn e body, dey pain e body as things e dey be for the country
no be lie we dey see as e be, na the suffer we carry for head
even dangote economy sef dey make am dey shake. (e dey shake)
na the hustle we dey, grinding so hard and we feeling the pain
but we no fit to stop dey journey dey go make we try elevate
dey reason am say if i give up today then my life is in vain
wetin fam go chop. wetin man go chop
brotherly leave am so man gazz work put food for table so man locked up

02:07
[chorus]
ah
(ah ah ah)
man av been on the road for a long time
(ah ah, ah ah ah)
all the struggles man done see with him own eyes oh
(ah ah, ah ah ah)
mapami o
(ah ah, ah ah ah)
dah struggles mapami o
(ah ah, ah ah ah)
mapami o
(ah ah, ah ah ah)
ah (ah ah ah)
man av been on the road for a long time
(ah ah, ah ah ah)
all the struggles man done see with him own eyes oh
(ah ah, ah ah ah)
mapami o
(ah ah, ah ah ah)
dah struggles mapami o
(ah ah, ah ah ah)
mapami o
(ah ah, ah ah ah)

02:40
[bridge]
are we heading up or down do we base in a relapse town
this to the youngerz them country r~t~rded so you gazz make your stand
make your feet touch ground water pass garri you go sail am well
(feet touch ground)
you go sail am well
(sail am well)

02:57
[chorus]
ah
(ah ah ah)
man av been on the road for a long time
(ah ah, ah ah ah)
all the struggles man done see with him own eyes oh
(ah ah, ah ah ah)
mapami o
(ah ah, ah ah ah)
dah struggles mapami o
(ah ah, ah ah ah)
mapami o
(ah ah, ah ah ah)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...