
lirik lagu street many ment - faryeno
yeah!!
faryeno ghetto boy
oh lord please hear my cry
vers1:
oh father be na elugwe
i came for enter for the street
let me go huslt for myself
oh lord check kwa ifu na ego ka onye ọ bụla na yo
small pikin na run for himself
ka ozo kwa owee ya
maka odiri ize chuta the bag
odiri ize i bu odogwu
my lord is my shepherd
maka ife na eme kwa
a na m put kwa on god
olisa melu amara
i keep all this waiting ,ka olu kwa my turn
i come upload my song
maka ife choro bu kwa bigger bag
ebe onye si batara mu
i go say thank you jesus
ga ulo ụka tọọ mama
testimony di na heart
247 m wa dikwa shapping night
i swear l never giving up
oh lord l swear l never giving up
when my mother told me say
maka l never giving up
247 ife choro bu kwa bigger bag
i con the straight con the work
o bu na m ejiri ego na ta baa anya
my mother no go happy for me
because money bu kwa merlin ment
ego bata room jụụ oyi like daily bread
chorus:
oh lord biko lee m yeah
oh lord biko lee m
na money bu di merlin ment
oh lord biko lee m
if you no get this money
no joy for family
because na money many ment
i first the do this {ah ah}
vers2:
every night u na piko
oh lord melu amara ka bulu the ato
if men para awọ para kwa ugada
every night anya tu kwa olu
okwa udi okwu l no go make it
obulu ha bu chukwu
see l belive l go make it
oge ka oya ~ewe we ocha ke
because all my time go reach
yeah my time go reach
oh lord show me way
chorus:
oh lord biko lee m yeah
oh lord biko lee m
na money bu di merlin ment
oh lord biko lee m
if you no get this money
no joy for family
because na money many ment
i first the do this {ah ah}
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu no confetti - rhys rich
- lirik lagu y aquí estamos - pelaohydra
- lirik lagu feels like death - gyun (kor)
- lirik lagu fangs - akumuh
- lirik lagu (the symphony of) blasé (live) - anberlin
- lirik lagu stari momci - dragan stojnić
- lirik lagu fate - cryptic rebirth
- lirik lagu вода (water) - ночлег (nochleg)
- lirik lagu his word - marielle kraft
- lirik lagu inferno - adam alobaid & jaiby