lirik lagu starry twk - amen
(intro:)
one mind gobal entertainment!
oh my god!
yeah!!
easy!
(verse 1:)
i get friend wey dey do like brother
i get many people wey dey gat my shoulder
i get ladies wey dey act like mother
i get them (a mora wa, a mora wa)
i get haters, no be you go tell me
i get enemy wey dey do like family
i get people wey wan do me bad happily
and thеy know theirselves (won sh’ara wa, won sh’ara wa)
i gеt god! e je ki n fly polo mii
na blessing e go be if something dey follow me
shout out si omo oro mii
padi get money wey he no fit borrow me
the love is made in china (china)
fake plenty pass original (~ginal)
they wan chop my dinner (dinner)
i no holy but me i be grateful sinner (sinner)
(hook & chorus:)
so i dey pray make death no be reason for my fame (amen! amen!! amen!!!)
all the struggles for better life, make they no go in vain (amen! amen!! amen!!!)
if i don get money, make i no live my life in pain (amen! amen!! amen!!!)
if you don bless me before, baba bless me again (amen! amen!! amen!!!)
cus i fear this people
they wan do me bad, they wan do me bad
they don forget say me sef bad (they no sabi)

(verse 2:)
i be gentle pikin wey get enemy
they no wan leave me maybe they dey feel me
tori kini
i no offend you, you wan k!ll me
and upon say i dey my lane
and i dey go die die (ah yeye)
and some still dey pray
make i struggle till i get white beard beard (ah yeye, kilode)
person wey i call brother sef dey beef me
they only call me anytime that they need me
and if i leave their midst
they go miss me sha (chairman wan collect my chair o)
e no mean say their judas like me if they kiss me
i dey on my own cuz their love no dey please me
i wish you the same thing wey u dey wish me sha o
(oya e bami bo ko lo far)
(hook & chorus:)
so i dey pray make death no be reason for my fame (amen! amen!! amen!!!)
all the struggles for better life, make they no go in vain (amen! amen!! amen!!!)
if i don get money, make i no live my life in pain (amen! amen!! amen!!!)
if you don bless me before, baba bless me again (amen! amen!! amen!!!)
cus i fear this people
they wan do me bad, they wan do me bad
they don forget say me sef bad (they no sabi)
they wan do me bad, they wan do me bad
they don forget say me sef bad (they no sabi)
they wan do me bad, they wan do me bad
they don forget say me sef bad (they no sabi)
they wan do me bad, they wan do me bad
they don forget say me sef bad (they no sabi)
(outro:)
ah ofe se lu (ayakata)
ofe se lu (ayakata)
ofe se lu (ayakata)
egbe, yeba
samba, lamba
starry wunder
oh my god!
ahhhh…..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ямыч (yamych) - зависал (hovered)
- lirik lagu nicowithadreambr - de volta ao server (cover)
- lirik lagu haart - знаю (i know)
- lirik lagu дмитрий шостакович (dmitri shostakovich) - death
- lirik lagu aremaich - actions speak louder than words
- lirik lagu woo jee won (우지원) - big bird
- lirik lagu erykah badu - annie don't wear no panties
- lirik lagu ouzzi - mocro mafia 2 (rap la rue)
- lirik lagu dogg master - shesofine
- lirik lagu dušan jovanović (srb) - lopov