
lirik lagu starboy - cover me
[intro]
it’s kel p vibes
[bridge]
tonight, where the party dey
where my people dey
where the shayo dey
wey go make man feel alright
tonight, when n0body dey eh
na who go dey
no throw-wey
yeah yeah
[verse 1]
no forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
and when e happen, make you enjoy this life, say na one life
yeah yeah
and when the journey bin dey start
dem go look, dem go dislike
[chorus]
baby cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
cover me
baby cover me
baby cover me o
just for tonight
ko se mi lat’ibere o
toba dale ama soro, yeee
ko se mi lat’ibere o ohh
my baby my baby my baby
[verse 2]
you got to know what the music do to me
she say, na the music make her fall for me
she say, my music got a hold on her
she say, my music got a hold on her
this life wey you see, fit make you pai now
life dey, wey money can buy now
i don tey, i don tey, i don try now
no be everything you see for life, you yan now, woo
[bridge]
tonight, where the party dey
where my people dey
where the shayo dey
wey go make man feel alright
tonight, when n0body dey eh
na who go dey
no throw-wey
yeah yeah
[chorus]
baby cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
cover me
baby cover me
baby cover me o
just for tonight
ko se mi lat’ibere o
toba dale ama soro, yeee
ko se mi lat’ibere o ohh
my baby my baby my baby
mix monster
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu harpa cristã - conversão
- lirik lagu zodiaks - vējš
- lirik lagu jeffrey foucault - starlight and static
- lirik lagu dub inc - get mad - 1437313
- lirik lagu mino reitano - luomo e la valigia
- lirik lagu claude nougaro - la décharge
- lirik lagu royal hunt - hard rain's coming
- lirik lagu doc walker - this is my life (and i'm alright)
- lirik lagu ✰starinthesky✰ - szns change
- lirik lagu roger marsil - diamond