lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu squidiw – horses

Loading...

woke up in a bright morning to a sky full of wishes
soul music, reggae the genres that i listen
5 notebooks and my wants not done listing
sambro fi go atwia and his prayers not listened?
dreaming about chilling but i slept with sorrow
is pain encrypted in the blood of a negro
tears upon tears, soaking up ma pillow
life is a b–tch, obra adane nkontompo
my dreams so tall but i am midget
they milling our sweats making it into riches
into riches they making but well none of my business
anibrɛfoɔ na dɔɔso and i think this is a sickness
i wished i had a beamer freed from my sins i wish my soul cleaner
rip to regina, mo dea na yɛ tie dea
but something strong dey ma inna but
(hmph)
reality says otherwise, i does work and cash goes to other guys
if wishes were to be horses nanka i go cruise in a yacht
living the gucci life
boys abi abr3 the whole day
foreman koraa sika but still he no wan pay
sisia mpo nie na we kech wanna old age
bitten twice in a row but still we okay
the road to success is full of u turns
we dey trim wanna future, you dey trim your side burns
difference between you and i hommie
chale life eno be math but we still dey group like and unlike items
to be blunt and precise bro you no be on my level
am aiming for the heavens and after
i see the gari nor you wan chop but no yawa
i leave you with godspeed and goodluck with the lesser u settle
sprint all day to jump over life’s hurdle
a secretary briefing you on your day’s schedule
how sweet could life be, i go sip some iced tea
get a cat yeah p-ss-es makes my nerves settled
prayer is the key and a key needs a door to work
i got brains and conscience so i know my worth
3 6 5 chale i swear boys abrɛ, 365 chale i swear boys abrɛ
“anas-ing”on my friends, “anas-ing” on my foes
quest to my riches no be short i was told
feeling anorexic cos they feeding on my soul
i go job pɛpɛɛpɛ no need to blow
they say patience go fi then move mountains
if so then by now i swear i move the freaking planet
search deep down within the power of my soul the power of me, so i only i go fi harness
aside my eye red, aside my vim minded, aside my free thinking
i be harmlessly harmless
dabiaa me so dayɛ, sitting on a throne having grey hair dressed in heavenly garment
but (chale) those are dreams, those are wishes
caught up in the system so i believe in witches
i believe say some witches from either my mother side or my father side they play penalties with my riches
yeah, but truth be told
truth send chills to their spine making them cold
lacking directions, unnecessary to and fro
either spirituality dies and deep thinking grows
boys just dey think can’t even walk straight
migraines and bp turn order of the day
too many rocks inna the system how man fi make a way
man for chop morrow so i dey go bed café
shadowboxing my miseries inside this life
peace no dey so how man go fi smoke this pipe
haw no dɔɔso i guess i for wedge the afterlife
rap we want do ih too society b-st-rdize (chale)
only if i get, what i go do if i chop safaribet
ma kɔkora ne mabrewa abrɛ i go buy them mansion then attachay a jet
wishing for my boys say my boys all go hit
the rappers all go make am, the boys go be rich
so we kech the level where we even paid to sit
female fans go tattoo wanna name on their t-tts
goddammit!
the level i want, subconsciously man i start dey blunt
i dey smoke away my sorrow, puff away my wallows
mornintee kech so i for start my rounds
now i start dey use ’em eye drops
listen to songs instrus till nightfall
lights no dey so my eyes turn light bulb
mɛ tu ohia afi me fie so i turn ih landlord
adea ne sɛ i want be full time rapper
enti school no koraa mennkɔ no papa
by day dabiaa my skin sef change color
recording nti o see how boys just dey suffer
there comes darkness now i can finally shine
outta nyctophobia a step reaching my prime
being anthrophobic that was my only crime
some men be this wicked but call themselves mankind
i want succeed so man for try
squidiw kura mic and they all get surprised
success be your portion success be your right been walking for too long man for start dey fly
(chale)
you want succeed so man you for try
wo na wo kura mic no and they all get surprised
success be your portion success be your right
taylor gang ish we either ride or die (tie)
me i no fi change, sekof i no be coins
the fire for my inside, akosombo sef no fi quench
trynna captain for this game chale, so how i fi tap bench
they ask if i fi make am with this music and i answered it all depends cos
that be how ih for dey, that be how you for play
that be how ih for dey, ɛnɛ wiase go fi to make u craze


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...