lirik lagu spinall - loju
[intro]
obah
what dem a say?
top boy
[verse 1: wizkid]
all day she don dey call now
as the party don dey buzz we no go tire o
and you know the feeling don dey high now
like ’til the party stop, i no go go
t’a de l’owo l’apo
na we the girls wan follow go
many girls change their area code
’til you follow me, i no go
follow bounce if you get stamina
k!lling any beats, make dem no go try na
e no get anything i no go fit buy now
you don give little taste make we dey go
make you no dey shy now
tell anything, girl i fit to make you mine oh
na me dey make all of the girls come inside now
you dey wait for your loving from big bad man
[chorus: wizkid]
oh baby me and you loju (loju, loju)
ka sha ma jade ka ma juru
shey bi ewo lo se ju
see as you badder, you dey good
shey bi ife re loju
baby go dance and shuperu
oh baby me and you loju (loju, loju, loju)
ka sha ma jade ka ma juru
shey bi ewo lo se ju
see as you badder, you dey good
shey bi ife re lo ju
baby go dance and shuperu
[wizkid & spinall]
sho mo, (yeh yeh)
i fit wait all night (yeh yeh)
i got things all night wey go make you feel alright
(dj spinall!)
ko wa
ka ma lo ile na
(here we go!)
philomina don dey dance i taya
[verse 2: wizkid]
nothing, i want you
only you
na only you i wan dey run back to
and i know when i’m on my feelings, i go call you
baby na only you
take out time we go work all night
and i go dey when you ready you fit bank on it
let the neighbours know my name
baby girl, i go dey your side o
diamond dancing on me
baby rest upon me, i fit pay the price
baby you make me come back on daily
omo i dey attach
every night we alive, dey outside
make bad man dey show you life
[chorus: wizkid]
oh baby me and you loju (loju, loju)
ka sha ma jade ka ma juru
shey bi ewo lo se ju
see as you badder, you dey good
shey bi ife re loju
baby go dance and shuperu
oh baby me and you loju (loju, loju, loju)
ka sha ma jade ka ma juru
shey bi ewo lo se ju
see as you badder, you dey good
shey bi ife re lo ju
baby go dance and shuperu
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu worlds beyond - only god
- lirik lagu guyonwaton - klebus
- lirik lagu drillionaire - proibito
- lirik lagu pudgon - черные джинсы (black jeans)
- lirik lagu paula biskup - gorszy stan (piosenka z mam talent)
- lirik lagu small wonder - lost at highway
- lirik lagu джейло (jeilo) & rapper sonah - убийца (murderer)
- lirik lagu x-raided - autodidactic
- lirik lagu mc gordinho - a terror mandou avisar
- lirik lagu foreign body - grave