
lirik lagu sound sultan - intro
the ninja six of shangai was totally in disarray huh
because n0body told everybody that somebody k!lled anybody
somebody was angry then n0body said he k!lled anybody
so he k!lled n0body so he’d be innocent
now everything is ok in shangai because somebody k!lled n0body and everybody knows
everything was ok until the legend of the 007 came again
master you and master who fell into a fight
who went to you’s house and this is what transired
~~~~~ “na who be this”
na who be this
you be who
you can never be who, who stronger pass you
who come seek rеvenge on you, you k!ll who master
i see futurе
i see the future too ~~~ my master i too i say who do this, eveybody tell me say na who do this
i kuku pow cool master too. so everybody lie on who
everybody lie on you too
and everybody lie on you … uhh..
everytime i see everybody everybody tell me say na who you be
~~~ who no be you
~~~~~~~
who be who i no know na wetin we go do
we go kpai everybody
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu thehxliday - intro
- lirik lagu epfrmbc - feelings
- lirik lagu dyltwosix - waxed denim like a 20 stair rail
- lirik lagu 6 громко, birex - не взять
- lirik lagu folarin & aiden nsl - vibration
- lirik lagu t-blxze - beautiful lie
- lirik lagu lil aceves - weon
- lirik lagu ice prince - for days
- lirik lagu limit 29 - beste preis
- lirik lagu trapland pat - thru da door