lirik lagu soti - eko
[hook]
we no get work but de pay us
we no get love for the neighbors
we de chase money no favors
everyday life for lagos
sleep wake up grind turnup x8
[verse 1]
l a g o s state
u can’t live here if u no get crase
and u no fit survive with ur own template
cos them no send u if u no get pay
grand pa u de form daddy yo
u no carry come but u wan carry go
mai barrow shey u wan carry load
for hip hop hurray u de dance awilo
eko b d place of life
cos the city don’t sleep whether day or night
water de scarce and dem no bring light
but no matter as e be we go de alright
[hook]
we no get work but de pay us
we no get love for the neighbors
we de chase money no favors
everyday life for lagos
sleep wake up grind turnup x8
las gidi wey we de e b jungle
even if ur name no b smith u go humble
u go vex u go flip till u tumble
and if u no get mind u go fumble
[verse 2]
some days we de pray for rain
and when d rain fall e de rain for days
everybody de sharp p-ss razor blade
dem de hustle for d bread plus mayonnaise
so whether u b king u b artiste or u live around the vi axis wetin u no fit escape b d traffic
qase on d beat oya dance it
[bridge]
eko , there’s no place like eko
[hook]
sleep wakeup grind turnup x8
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu rangga pranendra - v v y n
- lirik lagu forfun - história de verão (ao vivo)
- lirik lagu the foreign resort - she is lost
- lirik lagu moya brennan - the wexford carol
- lirik lagu parricide - intoxicating despair
- lirik lagu andygang - молодые мысли(young thoughts)
- lirik lagu jazzy b - 90 di bandook
- lirik lagu the ill-fitting garibaldis - empty inside and out
- lirik lagu soy luna - yo quisiera
- lirik lagu sheavy - loving the abyss