
lirik lagu son of nobody - young big star
(intro) young big star
okay
ybs
badboi ferry g
josvibes
jeki won mo
(chorus) young big star
son of n0body
want to become somebody
without knowing anybody
no go think like everybody
work smart don’t just be working
no care about your story
until you become somebody
ohh
(verse 1) young big star
that’s why i stand on my feet
not minding the challenges
if to say mama get money
i for no be like this
lati ori eyan kan ni ire mati bere
badluck and poverty e joor e fimi sile
n~gga don’t advice me if you no fi help
i don’t need motivation all i need is connection
many problem na money be the solution
omo for where me i dеy many things dey xup
or om omolomo larin ero
if no be monеy matter me i no dey show
(chorus) young big star
son of n0body
want to become somebody
without knowing anybody
no go think like everybody
worksmart don’t just be working
no care about your story
until you become somebody
ohh
(verse 2)badboi ferry g
uh emi ogbo kan
kode seyan no depends on anyone
papa no get so me hustle
i must to stand on my feet
along the road i feel lonely
i remember baba god
omo logo mofe jeyan
i go pass where dey don reach
badboi ferry ohun oju ri
na e make me dey reason
omologo oya turn up cos no one cares about you
(young big star verse)
that’s why i stand on my feet
not minding the challenges
if to say mama get money
i for no be like this
(chorus) young big star
son of n0body
want to become somebody
without knowing anybody
no go think like everybody
worksmart don’t just be working
no care about your story
until you become somebody
ohh
(verse 3)josvibes
son of n0body fe gbera pelu melody josvibes
abinibi lele kose ability
ko seyan be omo iya mi mo ya sajidi
format ti mo lo steady agility
ahhh
need to go far
f~ck to this suffer
mo ya jade tan gbebu po ki le di star
drive dem crazy ehh rollercoaster
rocky biti rockstar
gbebu na my n~gga
fierce biti tiger
no one care about your story
kosowo kosi anybody mo need lati bori
any circumstances,any jagbajati’s
focus ni mo need ay n~gga no ti ja si
mi vibes yah
(chorus) young big star
son of n0body
want to become somebody
without knowing anybody
no go think like everybody
n0body
somebody
anybody
ohh everybody
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu savior of the world - helloween
- lirik lagu pendulum - rakim & big ghost ltd
- lirik lagu up up down - sibyl vane
- lirik lagu happy birthday linabear - samrasamra
- lirik lagu cash - lil lightzkin
- lirik lagu lost in a wave - jordan anthony swain
- lirik lagu chico el colorado (remastered 2025) - chalino sánchez
- lirik lagu audemars piguet - sierra zaza
- lirik lagu kissing in public - olivia barton
- lirik lagu голая - typepersonal