
lirik lagu sola x - scam
[intro]
(commort body)
yeah yeah yeah yeah yeah yeah o
(commort body)
yeah yeah yeah yeah yeah yeah
(commort body)
sola x again (commort body)
na na na na yeah
[pre~chorus]
jennifer tell me say she no wan stay
omo, she tell me say she no wan do again
jennifer tell me say she no wan stay
omo, she tell me say she no wan love again
[chorus]
love na scam, scam
she say her body no dey there again
(her body no dey there again)
again
love na scam (na scam)
she say her body no dey there again
(her body no dey there again)
[post~chorus]
she say, commort body
if you not getting the muller, ay
commort body
if your skin no full, paddy
commort body
if you not getting the muller
commort body
ai, commort body
[verse 1]
she don taya to love
she say love na story
na the money she want
she no dey get time for story
alhaji tell me weytin you want
na your money go talk
what’s the way? no dey dull me
abobi show your workings
[refrian]
she say money for hand, back for ground o
na the language she sabi, ai
she say money for hand, back for ground o, yea
na the thing wey she sabi
[chorus]
love na scam, scam
she say her body no dey there again
(her body no dey there again)
again
love na scam (na scam)
she say her body no dey there again
(no dey there again)
[post~chorus]
she say, commort body
if you not getting the muller, ay
commort body
if your skin no full, paddy
commort body
if you not getting the muller
commort body
ehn, commort body
[verse 2]
attention, at ease
girlie, make i dance to your beat
i give you love and money
give you love and money
i know what you want
oh girl i know what you like
give you love and money
i give you love and money
[refrain]
she say money for hand, back for ground o
na the language she sabi, ai
she say money for hand, back for ground o, yea
na the thing wey she sabi
[pre~chorus]
jennifer tell me say she no wan stay
omo, she tell me say she no wan do again
jennifer tell me say she no wan stay
omo she tell me say she no wan love again
[chorus]
love na scam, scam
she say her body no dey there again
(her body no dey there again)
again
love na scam (na scam)
she say her body no dey there again
(her body no dey there again)
[post~chorus]
she say, commort body
if you not getting the muller, ay
commort body
if your skin no full, paddy
commort body
if you not getting the muller
commort body
ehn, commort body
[outro]
itz nolimitz
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ignite gki & gki bungur - memandang salib rajaku - pop rohani kk 239
- lirik lagu wetkid & viji (vijittown) - шутки в сторону (joking aside)
- lirik lagu tunde adebimpe - ily
- lirik lagu bispo - último beijo
- lirik lagu cece natalie - ella vader (live at the car park)
- lirik lagu petit brabancon - 渇き (kawaki)
- lirik lagu 0hhsixx & yung smid - love you right
- lirik lagu laurenne/louhimo - let the light be free
- lirik lagu voltage - monsieur râleur
- lirik lagu bobby sherman - the lady is waiting