lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu snowchild edge - big problem

Loading...

i no fi die for your case
i no fi die for your pace
your body dey move to the base
na you dey scatter up the place
i no fi die for your j~pa
i no fi die for your sapa
everyting you do get e gragra
to all you other n~ggas i’m ejanla
i get e very big problem
e get how we gon solve em
kilode for the funds that i’m wanting
you know say money na the anthem
big drip big drip ko poppin
onomeh for the something
gimme back give me face show stoppin
i fit to give you very long ting
oshey fasho mi si le for the coco
ma fa mi for the low low
ma lo fa mi ma lo fa mi for photo
why they acting like they don’t know
i no be fool no be clown no be bobo
no dey look me for the promo
i no dey feel i dey fear i no dey follow
make you do am for the owo

na the tin way you do way you do make it bario
na the tin in the back of your view way you carry o
na the way you dey bring e me back way you sabi o
opari o
yea na big big mess
big big mess
yea na big problem
yea na big problem
yea na big problem
big problem
as you me sef me i mean business
me sef me i no too send
no time for the fake fake friends
make i praise god me i fi give thanks
my one life make it fi make sense
when pull up in the big big benz
shey you go feel am you go take offence
when i pull up and my wrist intense
ain’t no body realer
shawty you could pull up to the villa
african giant
me sef i be gorilla
banging on my chest i be a winner
yea yea
zim zima
who got the keys to my beamer
who i’m i
i am that ni~~a
fly sh~t
my sh~t
go bigger
my b~tch
my b~tch
fashion k!ller

na the tin way you do way you do make it bario
na the tin in the back of your view way you carry o
na the way you dey bring e me back way you sabi o
opari o
yea na big big mess
big big mess
yea na big problem
yea na big problem
yea na big problem
big problem


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...