
lirik lagu smur lee - trump
[intro: smur lee, zhus jdo]
they call me smur lee
zhus
(you, phiz!)
[verse 1: smur lee]
when i drive dey call me spartan
spartan, what is the matter?
pass that [canito?] let me recognize my league o
back to sender to all my enemies
back to sender to all my enemies
amapiano just dey burst person brain
i just find step wey go fit make person craze
musky for tiktok, musa for real life
either this elon burst or my head burst
a lot was said, but not to my very face
with or without you, we go dey alright
people dey hide millions, you dey hide babe
two~wire check is enough for the wise
(people dey hide millions, you dey hide babe)
(two~wire check is enough for the wise)
[chorus: smur lee]
celeb squad
chop am, chop am, chop am
celeb squad
chop am, chop am, chop am
celeb squad
chop am, chop am, chop am
chop am, chop am, chop am
[verse 2: zhus jdo]
now, donald trump want to touch your bum~bum (ayy)
when i fall out them, dem dey greet me ‘domo’ (domo)
i don dey cash out since i dey omomo
she dey beg for skin~to~skin but i mount my condom (condom)
i’m the new don gan~gan
in lagos city i be idán gan~gan
they dey call me small boy, but my money senior
about 47 men naim dey my corner so (corner hey)
if they ever try wan mark me (mark me)
i go hit them with the [?]
every day in the club, dollar pressing
got all the bannies, them confessing
zhus jdo, [?] daddy
money too long come and help me spend it
spend it, celeb squad
chop am, chop am, chop am, chop am
[verse 3: smur lee]
select letterbox for donald trump side
select [?] go sn0b am
na wetin k!ll samson you saver (shelielah?)
even put ring and padlock i pity you
e order the rules, now the things are fall out
mountain remain, she too with my mobi
wahala full with that s~xy body
she be whining for long with that biggie backa
[chorus: smur lee]
celeb squad
chop am, chop am, chop am
celeb squad
chop am, chop am, chop am
celeb squad
chop am, chop am, chop am
chop am, chop am, chop am
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu chicagozer0311 - track 1:atomic bomb
- lirik lagu mais uma - hahaha!
- lirik lagu ramsey lewis - since you've been gone
- lirik lagu robert haynes iii - finale (original)
- lirik lagu psychopath [usa] - shadows that stretch
- lirik lagu ícaro e gilmar - beber com emergência / ela não vai mais chorar
- lirik lagu clover county - whiskey cherry
- lirik lagu io perry - spellbound
- lirik lagu simplejosh - wolves (moodmusic. version)
- lirik lagu phantogamo - blick talk