
lirik lagu sleek g - kilometers
(maestro)
[verse 1]:
move fast
cause i dey fear say i get e judas
wey i dey call my friend inside this crude life
nothing stay the same inside this crude life, this crude life
and they knew that
that’s why everytime i come they wan shout
even overseas these men dey run round
given all this time these men dey fall hands, dey fall hands
so we move to the side make you know say na we wey dey buss everytime for this place
dont play bigger boys we go dey for the back
and we dey for the side when we buss in the place
stay in our grind, stay in our time
till we shine all the days oluwa for the back
them wan talk anyhow for our side we go show them the gbedu for the back
we go drop on the insta
[chorus]:
so i move my kilometers
i no go ever look back
make i no turn to pillar of salt
and the wind go blow me away
as i move my kilometers
i no go ever look back
make i no turn to pillar of salt
and the wind go blow me away mm
wind go blow me away ay ay
make the wind no blow me away ay ay ay
wind no blow me away ay ay ay
[verse 2]:
steady on the ground every time drop down
even when dem wan shout we calm down
double x the back we dey make sound
like run town we go buss up the compound
come try no foul we go hunt am
we finesse am with the bag dem wan shoot down
we go show them say na we dey take the gbedu wey dey drop everyday dem wan play
chillax for the chair make i hear say na you wey dey talk anyhow for this place
you wan talk you wan crase
you wan show say your body dey you don h
i go show you say na sleek g the best in the game
we ain’t the same top of the chain
he buss your brain you go in the town dem dey talk the same
i go i dey intoxicate your body
you wan show money
f~gi for the day for the night we go sully
at back for the guys said a n~gga want polly
and the n~ggas at the back they be talking on chilly
so i sit down with my guitar right my lyrics in my book
make everybody know say na my heart na the thing wey dey come out
you know i be boss for the back dem wan come out
[chorus]:
move my kilometers
i no go ever look back
make i no turn to pillar of salt
and the wind go blow me away
as i move my kilometers
i no go ever look back
make i no turn to pillar of salt
and the wind go blow me away ay
wind go blow me away ay ay
make the wind no blow me away ay ay ay
wind no blow me away ay ay ay mm
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu vivienee - gtta
- lirik lagu jace! - merican wheels
- lirik lagu michael wendler - das schaff ich nicht nochmal allein
- lirik lagu aleks janczarek - zwykły love song
- lirik lagu hobbit - everywhere
- lirik lagu birthday girl - words you promised, disguised as me
- lirik lagu possible oscar - underboob
- lirik lagu de aitch - gun smoke
- lirik lagu 164 - reset
- lirik lagu feraandrei - teroare