lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu skizzy jhay - mercy

Loading...

there’s so many things wey my eyes don see but my mouth no fit talk yeah
many many things wey dey stress me wey no dey give me joy aro
say i thank god say god don show me mercy oh
so many things i can’t imagine oh yeah

na jejely i dey live my life
you no fit teach me how i go survive
na everyday i dey pray
when i go down on my knees and i pray gan ni
na everyday i dey live my life
you no fit teach me how i go survive
going nonstop i no dey wait
i’mma spend you my pounds and kuwait gan ni yea

awon meji
awon meta
won fe bo mi
kilode gan kin gba tegun
won to bi eleven with their seven
dem no get level
shey you know say my god big pass the devil
in the right time i’ll be there
enemies me i no dey fear
oya disappear
kilode gan won di ten
living life like me no dey send
things i don’t deserve yeah
so many things i don see for life wey dey burst my brain
oh i dey go insane
why e dey come my way
thank god for the day when i don’t know what to say
living life like it’s a holiday
so i go down on my knees and pray eeh
there’s so many things wey my eyes don see but my mouth no fit talk yeah
many many things wey dey stress me wey no dey give me joy aro
say i thank god say god don show me mercy oh
so many things i can’t imagine oh yeah

na jejely i dey live my life
you no fit teach me how i go survive
na everyday i dey pray
when i go down on my knees and i pray gan ni
na everyday i dey live my life
you no fit teach me how i go survive
going nonstop i no dey wait
i’mma spend you my pounds and kuwait gan ni


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...