lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu skiibii - baddest boy

Loading...

[intro]
oh~ah
woah~woah~whoa, wah
escala, ayy, yah~yah

[verse 1]
long time, long time
i dey mad over you
took me long time to get over you (get over you)
now, i don man up
now, i don strong
now, i get chicks wey dem dey for london
now, i’m on chills
now, i don know when i get the fine things
when i get the

[chorus]
baddest boy
emi gan biggest boy
now, i chikkylaka in my toy
fine boy l’omo gan
shey you no dey see say i no get joy
now, i no get joy
look am, dem dey call me baddest boy
ahh, baddest boy, yeah~yeah
baddest boy (baddest boy)
emi gan biggest boy
now, i chikkylaka in my toy
fine boy l’omo gan
shey you no dey see say i no get joy
now, i no gеt joy
look am, dem dey call me baddеst boy
ahh, baddest boy, yeah~yeah
[verse 2]
shey you no dey fear face?
shey you say you get craze?
because i gentle, you wan dey take sp~ce
shey you know i get taste? (huh~uh~uh)
you go chop
nigerian koboko
straight from magodo
o ma ki’gbe “mor’ogo”
giddem, giddem, slow~slow

[chorus]
baddest boy
emi gan biggest boy
now, i chikkylaka in my toy
fine boy l’omo gan
shey you no dey see say i no get joy
now, i no get joy
look am, dem dey call me baddest boy
ahh, baddest boy, yeah~yeah
baddest boy (baddest boy)
emi gan biggest boy (biggest boy)
now, i chikkylaka in my toy
fine boy l’omo gan
shey you no dey see say i no get joy
now, i no get joy
look am, dem dey call me baddest boy
ahh, baddest boy, yeah~yeah
[outro]
you go chop
nigerian koboko
straight from magodo (magodo)
o ma ki’gbe “mor’ogo”
giddem, giddem, slow~slow
skiibii mayana


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...