
lirik lagu sk1lls - don’t stop
i came and i conquered
this boy too sabi some people still dey wonder
emi encyclopedia
e choke for body
see talent
oluwa gon na gifter
where my mona lisa
ko wa jo fun mi
kin gbe jade lora pizza
on gbe mi lo with no visa
250 lori high way
dem soppose dey call me kilometer
who goes dem
dem no get liver (ou)
real life this one no be cartoon
this life na one e no get part two
open your eyes ogbeni laju
life no bе beans
i tell you na true
sisе dede ko pa owo
and then you find iyawo
hustle and grind all my guys
don’t give up
don’t stop (6ce)
omo iya mi
jazz up (6ce)
don’t stop (6ce)
omo iya mi
jazz up (6ce)
mo tun mu ina de bi micheal faraday
mo ti lo far
i don go faraway
igawo mo lo
tan i no tun tide
the thing wey belong to caesar
i don take am
enter motor make we race am
no go put your life for danger
cause i no dey play with my paper
sho ti ye wa?
who goes dem
dem no get liver (ou)
real life this one no be cartoon
this life na one e no get part two
open your eyes ogbeni laju
life no be beans
i tell you na true
sise dede ko pa owo
and then you find iyawo
hustle and grind all my guys
don’t give up
don’t stop (6ce)
omo iya mi
jazz up (6ce)
(eh my g)
don’t stop (6ce)
omo iya mi
jazz up (6ce)
(eh my g)
who goes dem
dem no get liver (ou)
real life this one no be cartoon
this life na one e no get part two
open your eyes ogbeni laju
life no be beans
i tell you na true
sise dede ko pa owo
and then you find iyawo
hustle and grind all my guys
don’t give up (don’t stop oo)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu jiinzo - eternal slumber*
- lirik lagu nateki and scythemane - funk de beleza
- lirik lagu dexstarity - swagger swagger
- lirik lagu morrow larsen - your echo
- lirik lagu les fils du diable - je shake
- lirik lagu anthon edwards - silhuetter
- lirik lagu lil koli - me grupin
- lirik lagu zewei - daenäf
- lirik lagu ghostminus - jaded
- lirik lagu good yard & matveezy - вещи (things)