lirik lagu simi - range rover
[verse 1]
i didn’t mean to cut the line, i know it wasn’t right
but you know say you no dey try, you wan do midnight
boy, you say “baby girl you fine, shey you will be mine?”
omo you get mind o
[?], that’s affection
[?] this is a rejection
baby boy, me i no go lie
you are not my type
but you get mind o
[pre~chorus]
i didn’t mean to hurt him
but it needed to be done
i’m waiting for the time when
dangote son go come
rum~pum~pum~pum, rum~pum~pum~pum, rum~pum~pum~pum
baby come down
rum~pum~pum~pum, rum~pum~pum~pum, rum~pum~pum~pum
wey you call your mama, mama, mama
[chorus]
when i called your mama, mama, mama
one bobo called me now
you say you want to take me out
i don’t know if i am down
because inna the range rover
but boy you no get range rover
oh, mama, mama, mama
i’m gonna turn him down
oh mama
[verse 2]
me i no be thief, i swear i no be thief
but you no wan believe, i’m tryna make you see
man you no fall in love with me if you no get money
’cause the economy is down
i don’t mean to hurt you now
but me i gots to break am down
don’t know what you were thinkin’
you wey no be pikin
me wey i be queen of the town, ayy~uh
[pre~chorus]
i didn’t mean to hurt him
but it needed to be done
i’m waiting for the time when
dangote son go come
rum~pum~pum~pum, rum~pum~pum~pum, rum~pum~pum~pum
baby come down
rum~pum~pum~pum, rum~pum~pum~pum, rum~pum~pum~pum
[chorus]
when i called your mama, mama, mama
one bobo called me now
you say you want to take me out
but i don’t know if i am down
because inna the range rover
but boy you no get range rover
oh, mama, mama, mama
think i’m gonna turn him down
oh mama
[bridge]
i don’t know what you doing
i don’t know what you doing
don’t know what you doing
why you no find another woman?
find another woman?
find another woman?
why you still dey linger, tell me why you still dey linger
i go find another, [?] i go put it on ya
and tell you n~gga, make we go dey linger
you could come back later with your range rover
oya rum~pum~pum~pum, rum~pum~pum~pum, rum~pum~pum~pum
oya leave me now
a weh mi say
rum~pum~pum~pum, rum~pum~pum~pum, rum
make you go find your wife downtown
shey you no go free me now, free me now, free me now
oh lord have mercy, this boy no wan free me now
oya now wait make i pour you chemical
no be by force this boy oya free me now, free me now
[chorus]
mama, mama, mama
one bobo called me now
you say you want to take me out
i don’t know if i am down
because inna the range rover
but boy you no get range rover
oh, mama, mama, mama
i’m gonna turn him down
oh mama
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu screamin'irene - about-face
- lirik lagu pinq - счастлив (happy)*
- lirik lagu אריאל הורוביץ - hey ish - היי איש - ariel horowitz
- lirik lagu dj piekarz - madryt
- lirik lagu kötü örnek - kaçıncı daire
- lirik lagu egwa - fría
- lirik lagu payne - khalifa
- lirik lagu april snow - missing you bad
- lirik lagu k-z-o_official_muisic - what happened? (beat it)
- lirik lagu turo shawty - rip vivienne westwood