
lirik lagu siege9music - banku
ohemaa say she be fine girl, but she no fit turn banku (banku)
abena be the sweet girl, she fit turn banku (banku)
i don chop meenu with my n~gga kweku all the way from breku
money no be problem, sikaa be my best friend
come make we chop life
charlie which kind fine girl wey no fit turn banku
bossu which kind fine girl wey no fit cook light soup (make she get out)
she get a big back side, get her own bad side call her mama let me tell her
she no fit turn banku not even baku no~be full package
banku, eehey banku, eehey banku
she no fit turn banku
banku, eehey banku, eehey banku
she no fit turn banku
banku, eehey banku, eehey banku
she no fit turn banku
banku, eehey banku, eehey banku
she no fit turn banku
oh why why why why
oheema why, you can’t turn banku
nice girl like you you can’t turn banku why why
charlie this girl can’t turn banku, oh, oh oh why
fine face, big waist she no fit turn banku
she no be wife material, tell me what i go do
her~matter don tire me, make i smoke kalaku
feeling so hungry, belle don dey para shoot
ghana girl with the vibe but she can’t cook wetin come be the vibe
i don tire for your matter, indomie girl she no dey try for the rice
i hold my bride price cos she not the right bride
always full of pride, not the one i’m gonna ride with
road to my heart is deep down my tummy
no good food, how can i call you mummy
talk :
man : charle what happen ?
s9 : this girl, charle this girl no fit cook
man: ehh ohh
s9: i go sack am, i go sack am
banku, eehey banku, eehey banku
she no fit turn banku
banku, eehey banku, eehey banku
she no fit turn banku
banku, eehey banku, eehey banku
she no fit turn banku
banku, eehey banku, eehey banku
she no fit turn banku
banku, eehey banku, eehey banku
she no fit turn banku
banku, eehey banku, eehey banku
she no fit turn banku
banku, eehey banku, eehey banku
she no fit turn banku
banku, eehey banku, eehey banku
she no fit turn banku
man : oh why why why ohemma why ?
you can’t turn banku
nice girl like you can’t turn banku
charle this girl can’t turn banku… oh my
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu mark sui plays fnaf and minecraft - burning in the shadows (fnaf 3 song)
- lirik lagu avi (pol) - perły
- lirik lagu mrs.shadow - missed me.
- lirik lagu oxsai - loser
- lirik lagu z.l.z - tears in my eyes
- lirik lagu vøj (voj) - !sorry
- lirik lagu mikey angelo - 9 months deep into 2025
- lirik lagu justin schaefers - all i ask
- lirik lagu velka (deu) - ich weiss
- lirik lagu ov sulfur - evermore