lirik lagu shvka - don’t let me go
[verse]
angel olohun
baby, omo
your waist
olohun
jejely jeje
olohun
gan gan
wey you dey carry
pack am jeje
girl you dey sweet pass suga
omo, body dey sweet like kpomo lomo
make i dey chop no be demo omo
[chorus]
baby, i’m forever yours
tell me say you need my love
baby we go move as one
hold me like you no go run
baby, i’m forever yours
tell me say you need my love
baby we go move as one
hold me like you no go run
don’t let me go
don’t let me go
don’t let me go oh
don’t lеt me go
don’t let me go
don’t lеt me go oh
don’t let me go
oh oh oh oh oh oh
verse
omo to fine
to tun gbona
(fine girl wey still hot)
na you dey buss’ my medulla
(na you dey make me go crazy)
iwo nikan lo mo mi dara
(na only you sabi me well)
omoge mi, ko ma lo rara
(my baby, no ever leave)
omo to fine
to tun gbona
(fine girl wey still hot)
na you dey buss’ my medulla
(na you dey make me go crazy)
iwo nikan lo mo mi dara
(na only you sabi me well)
omoge mi, ko ma lo rara
(my baby, no ever leave)
baby no fear
i go stand by you
no go ever leave
nah me and you
if wahala come
we go push am go
nothing fit break
wetin’ god done do
forever yours
chorus
baby, i’m forever yours
tell me say you need my love
baby we go move as one
hold me like you no go run
baby, i’m forever yours
tell me say you need my love
baby we go move as one
hold me like you no go run
don’t let me go
don’t let me go
don’t let me go oh
don’t let me go
don’t let me go
don’t let me go oh
don’t let me go
oh oh oh oh oh oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu jschlatt - mele kalikimaka
- lirik lagu 孫盛希 (shi shi) - never cared
- lirik lagu 1mint & johnnyrunts - turn it up
- lirik lagu og buda & джон гарик (john garik) - том ям (блуд) (tom yum)
- lirik lagu frans jansenn - heartbeat avenue
- lirik lagu rx papi - beatrice & fleech (chopped & screwed)
- lirik lagu verticoli - milk & honey
- lirik lagu no reservation - floating upwards (ft. kasane teto)
- lirik lagu silver dreamer - petals on the corpse
- lirik lagu cerys matthews - rwy'n canu fel cana'r aderyn