lirik lagu showboyc - holy water
blakice with the vibe innit
me i just wan say no more
many many things dey my mind
but i just wan say no more
so many things wey my eyes don see
i don see too much
pour me holy water
cos i just wan sin no more
make i sin no more
me i just wan dey
for a better place
mind my business
no look uche face
and where ever i dey
make the money dey
dey dey dey dey
me i just wan dey
for a better place
mind my business
no look uchе face
and where еver i dey
make the money dey
dey dey dey dey
blakice f~k it up
lukuluku kpa kpa
lukuluku kpa kpa
shukushuku ta
me i just dey talk my mind
me i just dey talk my mind
shukushuku bam bam
shukushuku bam bam
lukuluku ta
me i just dey talk my mind
me i just dey talk my mind
tell them dem no fit k!ll my vibe
if they ever tell you say i quit na lie
if you don’t wanna see me shine
ur father
if you ever wanna see me fall
you be bagga
na man wey run fit to fight another day
that high grade stuff
me i get am for my head
i try sing song no be for that omode
i try sing song
i’m on my radar
steady chasing my cheddar
hennessy in my vein ah
me i’m sipping on ayar
i’m on my radar
steady chasing that cheddar
me i’m sipping on ayar
hennessy in my vein ah
blakice f~k it up
lukuluku kpa kpa
lukuluku kpa kpa
shukushuku ta
me i just dey talk my mind
me i just dey talk my mind
shukushuku bam bam
shukushuku bam bam
lukuluku ta
me i just dey talk my mind
me i just dey talk my mind
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu tendon levey - contort the tears
- lirik lagu greyson relix - uphill
- lirik lagu fes☆tive - トラとウマ (tora to uma)
- lirik lagu antwan eilish - hot head
- lirik lagu ak skills - check tha flava (clean)
- lirik lagu 13kai - mr. ueban
- lirik lagu gerald synik mugwenhi - end of the night
- lirik lagu carmy kin - hole
- lirik lagu 4th point - opinions
- lirik lagu wombat - in the sky