lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu shatta wale - pancake

Loading...

when you talk about the yellow talk about the purple
this guy you see pass be careful
matic you know we nor fear devil
adey sing in auto nor be no treble
what god nor fi do nor dey exist
anor be baby you go breast feed
if you talk anor like ago resist
i be right you be wrong if you talk too much adey insist. herh!
you nor know the things wey i pass through
yaabi salty,silk kɛ taaju
i say accra life nor be cartoon
matic wɔmɔ lala nɛɛ tamɔ pancake eeerrr
nnshapi nnabu tamɔ klante
ani amɛ nma one,two,three kɛyashi twenty
cause our life we dey live nor be ampe
wɔmɔ lala nɛɛ tamɔ pancake eeerrr
nnshapi nnabu tamɔ klante
ani amɛ nma one,two,three kɛyashi twenty
cause our life we dey live nor be ampe
accra nor be cartoon
accra nor be cartoon
accra nor be cartoon
accra nor be cartoon
if you say shatta bad thing say the good things
ebi we come to change the blueprint
trey say shatta movement dey do the boot things
how many of you dey call me real king
today when i talk you want talk
the time adey j.h.s you dey chor chor
adey drive shatta capo car for chorkor
adey go london, fly plane like trotro
fourteen years wey i f~ck p~ssy
so check yourself, if abi you mate
this shatta wale guy i say you nor go fi hate
two sins here too truthful
judgement day ago dey the gate
so if you dey sin hmm for h~ll you go do your hmmhmm
today ebi me tomorrow ego be you
matic wɔmɔ lala nɛɛ tamɔ pancake eeerrr
nnshapi nnabu tamɔ klante
ani amɛ nma one,two,three kɛyashi twenty
cause our life we dey live nor be ampe
wɔmɔ lala nɛɛ tamɔ pancake eeerrr
nnshapi nnabu tamɔ klante
ani amɛ nma one,two,three kɛyashi twenty
cause our life we dey live nor be ampe
accra nor be cartoon
accra nor be cartoon
accra nor be cartoon
accra nor be cartoon
accra nor be cartoon
wɔmɔ lala nɛɛ tamɔ pancake
nnshapi nnabu tamɔ klante
eeerrr shatta wale

transcribed by lexy


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...