lirik lagu shatta wale - my level
[intro:]
my level ey
my level ey
[verse 1:]
maybe today i no get nothing
but tomorrow i go get something
and i go buy motor for mama oh
but the enemy wan worry me
i go show all ah dem tragedy
no be today oo, no be today oo we start oo
so you for sing my song oo
you for keep am for long oo
because you don’t know the day weh jesus christ go come oo
[chorus:]
so if you see me today
i know my level
i know my level
oh my level
and if adey pop champagne today
i know my level
i know my level
oh my level
[verse 2:]
the time adey waka dey waka yeh
amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
lonely, lonely story
the time i buy my toyota
flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
what a lovely story
adey live this life oo
because i get my bible oo
because the blessings i get from the most high be so great oo
[chorus:]
so if you see me today
i know my level
i know my level
oh my level
and if adey pop champagne today
i know my level
i know my level
oh my level
[verse 1:]
maybe today i no get nothing
but tomorrow i go get something
and i go buy motor for mama oh
but the enemy wan worry me
i go show all ah dem tragedy
no be today oo, no be today oo we start oo
so you for sing my song oo
you for keep am for long oo
because you don’t know the day weh jesus christ go come oo
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu farfadet - cépamafôte
- lirik lagu ramzoid - iridescence at once
- lirik lagu michael learns to rock - i'm gonna be around
- lirik lagu ryanyoumans13 - paranoia
- lirik lagu magellan - invisible bright man
- lirik lagu moose blood - have i told you enough
- lirik lagu patrick edwin - miss you
- lirik lagu aldo - i'm rich
- lirik lagu divided heaven - 1983
- lirik lagu false king - don't kill your self