lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu shatta wale – go shordy

Loading...

intro (shatta wale & -majesty-):
-i’m grateful-
keenah gh
you know me ano dey give a… (-penalty-)
how dey ting dey ebe so ago talk
oh yeah! oh yeah! oh yeah!
shout outs to my boys salty, hey!

hook:
go shordy, go shordy
adey love your body
go shordy, go shordy
adey love your body

verse 1 (shatta wale):
see i just start
plenty money wey i just pack
charley de song bad
edey heat everywhere, we dey conquer
i get contact for europe dem wan sign me contract
salty adey lie? (no)
we no dey spend time for dubai, (yeah)
shordy, you for know seh me and you for do collabo
babes dey call me honourable
‘cuz dem know seh me i get de dough
jee noko ni, je noko ni wɔnfee
shika ni wɔ kpeɔ, jee ni wɔ kɛ ntee
party for de girls, for de boys, we dey do am everyday

hook:
go shordy, go shordy
adey love your body
go shordy, go shordy
adey love your body
go shordy, go shordy
adey love your body
go shordy, go shordy
adey love your body

verse 2 (shatta michy):
chale no sp-ce
my husby dey reign, no race
shatta michy no dey look face
anything you go say ebi my back-case
herh, me abi high time
zenith college my school days
everybody know abi cool babe
adey tie haters like shoe lace
you know me ano dey gree
when adey drive adey speed for de street
all i dey hear be “shatta michy, shatta michy”
my fans be real
oh! gosh
ano be d-bee? (yeah)
ano dey look sweet for de tv? (yeah)
me and my gals no dey hustle for de street? (yeah)
container with swag come see me

hook (shatta wale & -shatta michy-)
-go daddy, go daddy
adey want your money
go daddy, go daddy
i want your money-
go shordy, go baby
do you want my money?
-go daddy, go daddy
i want your money-

verse 3 (shatta wale):
everybody know abi de guy
24/7 dem dey call my line
so you seh shatta wale no dey try?
i shock for you oo brother
(haha!)
chale jah bless
adey see haters like mattress
adey sleep on dem so no stress
herh, you no be one so no vex
every gyal know i get capa
kofi boat bo ji npapa
mo ma me mic na mɛ shatter
this be my time shut up
ei see koliko
wey wan thief my money oo
two known things go k!ll you
chale ano dey feel you
thank you

hook (shatta wale & -shatta michy-)
go shordy, go shordy
adey love your body
go shordy, go shordy
adey love your body
go shordy, go shordy
adey love your body
go shordy, go shordy
adey love your body
-go daddy, go daddy
adey want your money
go daddy, go daddy
i want your money-
go shordy, go baby
do you want my money?
-go daddy, go daddy
i want your money-

outro (shatta wale):
go shordy vanessa, eh! eh! eh!
go shordy beyonce, eh! eh! eh!
go shordy chesca, eh! eh! eh!
go shordy hajia4real, eh! eh! eh!
shordies dey worry
hahaa!!!!


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...