lirik lagu shallipopi - order
intro: shallipopi
shalli~f~cking~popi
the president of pluto
seh!
fire!
only one pluto presido
they call me shallipopi
chorus: shallipopi
order order order, order
put them in order
order, order, order, order
put them in order
order, order, order, order
put them in order
order, order, order, order
put them in order
wai’!
post~chorus: shallipopi
bring that ass make i rock am (rock am)
say baby all is in order
car too fast i wan break e my bumper (bumper)
two, three cars nor important
i nor dey bother i go get anothеr
too mystеrious you nor fi’ to discover
too toxic they call mе motherf~ckеr
asked her, baby i come from the gutter
wahala!
refrain
nai every country wey i dey shutdown
shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
verse 1: olamde
yaw!
when i go in, i go hard
i go crazy, i go mad
i conveniently, i confam
from shalli the pop n~gga i go san
i pray make i no fall or lose am
i go genesis, i go psalm
some n~ggas wanna see when i go down
like trailer wey no get break i go jam
gbedu go drop, dem go dance
them go do like say them go trans
come suffocate me with your yansh
soft like potato wey dey mash
she sabi play ball, uku jam
she dey bubu me, uko jah
she say make i come and march am
i go crazy for tojah, tojah
bridge: shallipopi
wai’!
hennessey order o
order o, order order o
azul order o
order o, order order o
hennessey order o
order o, order order o
belle’ order o
order, order, order, order, order
chorus: shallipopi
order order order, order
put them in order
order, order, order, order
put them in order
order, order, order, order
put them in order
order, order, order, order
put them in order
wai’!
post~chorus: shallipopi
bring that ass make i rock am (rock am)
say baby all is in order
car too fast i wan break e my bumper (bumper)
two, three cars nor important
i nor dey bother i go get another
too mysterious you nor fi’ to discover
too toxic they call me motherf~cker
asked her, baby i come from the gutter
wahala!
refrain
nai every country wey i dey shutdown
shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
bridge: shallipopi
wai’!
hennessey order o
order o, order order o
azul order o
order o, order order o
hennessey order o
order o, order order o
belle’ order o
order, order, order, order, order
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu mila robert - наше си е, саше (nashe si e, sashe)
- lirik lagu faze clan - never fell for you
- lirik lagu joakim berg & maria jane smith - hösten
- lirik lagu rauhbein - alles für gin
- lirik lagu madd - yinyang
- lirik lagu sus - force
- lirik lagu calvary kylan - big bag tev
- lirik lagu свинья (svinya) - собака ( dog )
- lirik lagu シド (sid) (jpn) - one way
- lirik lagu עידו מימון - rega kat - רגע קט - ido maimon