lirik lagu seyi vibez - gangsta
[intro]
(run, run)
(queisamonsta y’all)
[verse 1]
never met a girl like you for my life
say, i no fit lie, i dey trip for your body
make dem dey try, dem no fit off our light
the way you dey do, make me ki′gbe o wa’le
so, i give her the gangsta style
when she no fit tell me “bye~bye”, ay
girl, i no fit lie, yeah
melanin, so fine, yeah~eh
[chorus]
monalisa, ah
sweet pass yamarita, ah
girl, you make me shiver, ah
k′alo j’amala sh~tta, ah
international or local, ah?
j’aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh~ooh~whoa
[verse 2]
bawo n mo shey shee, i don fall in love
ghetto boy like me don dey fall in love
love of my life, afi wo nikan
i swear to god, wetin you give me chop?
like popo, kofe je kin lo
k′oto jade, baby, je kin mo
anything you want, i go give you more
and, anyhow e be, baby, je kin gbo
[chorus]
monalisa, ah
sweet pass yamarita, ah
girl, you make me shiver, ah
k′alo j’amala sh~tta, ah
international or local, ah?
j’aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh~ooh~whoa
(vibe boy)
[outro]
monalisa, ah
girl, you make me shiver, ah (ah)
international or local?
j′aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh~ooh~whoa
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu elite gymnastics - life trap
- lirik lagu gk silverr, sha ek - ftn
- lirik lagu gateway worship português - enquanto eu viver
- lirik lagu hércules (prt) - sem guita
- lirik lagu lupin (fr) - diazepam
- lirik lagu dj kelven - avion
- lirik lagu princewhateverer - know your enemy
- lirik lagu jordyn stoddard - murder his feelings
- lirik lagu kid zafiro - i
- lirik lagu therion - hades and elysium