lirik lagu seyi vibez - 247
[intro]
mu~mur~murderer
woo
[verse 1: muyeez & billion solar]
every blessings i dey see now, na the blessing from god
smaller wey dey on top, olohun, i no go fall
won ni ki n go harder, so me i go on sohun
anyhow, i dey on god, wetin dey occur?
even them poeple that be hating on me, but i no fit to drop
’cause i gatti my god, olohun
[refrain: seyi vibez]
’cause my producers, give me non~stop
o ya, je ka record
look around, n0body to trust
’cause i no dey too sure
[pre~chorus: nerryckole & tml vibez]
anytime i’m calling you, baba, answer my call
anywhere i dey perform, you know say aye po gan
turn up, aye po gan
oh~ah~yeah
so me tell my n~gga sеy, “n~gga no fo for that bobo”
try make money, shenking po gan
rora gbęsę lеko’kan
[chorus: tml vibez, seyi vibez, muyeez, nerryckole & billion solar]
baby jo
i am sorry, baby, i am sorry
i am sorry, i thank god for my journey
i’m not sorry to take what is for me
i’m not sorry for hustling 24/7
[verse 2: muyeez, billion solar & tml vibez]
every blessings i dey see now na the blessing from god
smaller wey dey on top
olohun, i no go fall
şebi iwo lo ni ki n ma lo, i no go fall
sey my blessing no go stop
i no go stress before i chop
if na power, e for don cast, una for lock up
mo so fun wọn nigba kan
i fell when i try, so me ride on, oh~ah~ah
[refrain: seyi vibez]
’cause my producers, give me non~stop
o ya, je ka record
look around, n0body to trust
’cause i no dey too sure
[pre~chorus: nerryckole & tml vibez]
anytime i’m calling you, baba, answer my call
anywhere i dey perform, you know say aye po gan
turn up, aye po gan
oh~ah~yeah
so me tell my n~gga sey, “n~gga no fo for that bobo”
try make money, shenking po gan
rora gbęsę leko’kan
[chorus: tml vibez, seyi vibez, muyeez, nerryckole & billion solar]
baby jo
i am sorry, baby, i am sorry
i am sorry, i thank god for my journey
i’m not sorry to take what is for me
i’m not sorry for hustling 24/7
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu daniloth3dan - armadilha
- lirik lagu чили (chi-lll) - бэмс! (bems!)
- lirik lagu かわにしなつき (kawanishi natsuki) - 理想的ガール
- lirik lagu inswag - i wanna fuck
- lirik lagu jellyes - juggernog
- lirik lagu никелин, (nickelin) - время (time)
- lirik lagu jxjo - glamour
- lirik lagu kollegah - nastrarovje
- lirik lagu ynkeumalice - high in the moonlight
- lirik lagu harpy - apocalypse