
lirik lagu seun tizzy & bobmat - hustle
hustle
intro
wawau wawa
yeyehe yeye
omolorunkan bayi
han
way god no fee to deny
bad boy (bobmat bobmat bobmat)
seun tizzy
verse 1 (seun tizzy )
hustle turn a good boy to a bad boy
i’m sorry i just wanna chase the funds
hustle turn a good boy to a raze boy
i’m sorry make you no blame the boy
she said she love me
but i’m out here for money
oh girl im sorry
i just wanna hustle for money
me and money we’re 5&6
na why i turn my hustle to my own bestie
please don’t blame me
i want to make money by all means
why thе girls day tell me i’m not romantic
i’m sorry i’m chasing money
na monеy be fine bobo
if you no get money she go vex comot
(bobmat )verse 2
……..
gat one for me wey dey make me run kiti kiti
run kata kata trying to stay jiggy
i’m in love with tie, cause i hail from ekiti
your celebrity
fresh like a fiji
ibadan based, on the low na my city
rep infinity our girls finna pretty
every time i chase the bag, no time for boo thang
riding with my big chains fendi wey dey bang
i jus dey hope say we go dey alright
bentley for tracking with my gees for life
mo ti suffer ninu aye
make all the blessings come my way
make love excuse me get my pay
mi o ki n sun moju just in case
and i want no bothers
jus want get balanced
gigs calling
na money wan land
chorus:(seun tizzy)
me and money we’re 5&6
na why i turn my hustle to my own bestie
please don’t blame me
i want to make money by all means (2x
verse 3:
i’m the first born of my family
put yourself in my shoes
and tell what you feel
on god koselo mi
only me i day push my pee
bobmat
ema to ri baller
mo ma korin dola
orin dowo orin dola
ishe orin lori ranmi
elo calm down, tori e ma gbo mi
na y i dey try dey heed the calling
music na my calling
ready your speakers gat my bars in the coming
steady chasing money
i no find it funny
tizzy na my guy na him open verse for me
me and money we’re 5&6
na why i turn my hustle to my own bestie
singe my music i won go far big
i want to be known my all means
outro :
me and money we’re 5&6
na why i turn my hustle to my own bestie
please don’t blame me
i want to make money by all means
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu prod.mxai & maes - alibi
- lirik lagu belafonte sensacional - negro soledad
- lirik lagu sissal - anyone better
- lirik lagu rena violanti - που τα πας (pou ta pas)
- lirik lagu ew choppa - love letter
- lirik lagu angelgrind - hate
- lirik lagu los rusos hijos de puta - snowball
- lirik lagu gonzalonoc - my journey
- lirik lagu rithxn - minha grana
- lirik lagu ateliere de creație - yep yep