
lirik lagu seun kuti - emi aluta
[intro]
egbé, egbé, i say egbé, egbé
egbé, egbé, egbé, egbé, egbé
egbé, egbé, i say egbé, egbé
egbé, egbé, egbé
[instrumental]
[verse 1: seun kuti]
egbé, egbé, egbé, egbé (woin, woin)
egbé, egbé, egbé, egbé (woin, woin)
egbé, egbé, egbé, egbé (woin, woin)
egbé, egbé, egbé, egbé (woin, woin)
egbé, egbé, egbé, egbé (woin, woin)
egbé, egbé, egbé, egbé (woin, woin)
if we sick for house, g.o go say na we mother (woin, woin)
if we die for road, imam go say na we father (woin, woin)
if no money, g.o go say na we brother (woin, woin)
if no work, imam go say na we sistеr (woin, woin)
blame we friends, blamе we cousins, blame we neighbors (woin, woin)
blame the cat, blame the dog, blame the birds (woin, woin)
g.o no see the politicians wey dey raba with money
egbé, egbé, egbé, egbé (woin, woin)
egbé, egbé, egbé, egbé (woin, woin)
aah~ahn, eh
imam no see the politician wey dey raba with money
egbé, egbé, egbé, egbé (woin, woin)
egbé, egbé, egbé, egbé (woin, woin)
them dey see future (woin, woin)
see vision (woin, woin)
dem no see governor (woin, woin) or senator (woin, woin)
wey dey dem front (woin, woin)
inside dem church (woin, woin)
wey dey dem front (woin, woin)
inside dem mosque (woin, woin)
some dey see witch o (woin, woin)
see ghost o (woin, woin)
dem no see president (woin, woin) or minister (woin, woin)
wey dey dem front (woin, woin)
inside dem church (woin, woin)
wey dey dem front (woin, woin)
inside dem mosque (woin, woin)
some dey catch witch o (woin, woin)
catch demon (woin, woin)
dem no catch councilor (woin, woin) or legislator (woin, woin)
wey dey dem front (woin, woin)
inside dem church(woin, woin)
wey dey dem front (woin, woin)
inside dem mosque (woin, woin)
some dey cast every (woin, woin)
bind every (woin, woin)
dem no cast ig (woin, woin), oga zombie (woin, woin)
wey dey dem front(woin, woin) inside dem church (woin, woin)
[verse 2: sampa the great]
shebi are we done
i’ll keep it going till this song is run
y’all say
nothing is over the beat of the drum
shebi are we done
i’ll keep it going till this song is run
y’all say
nothing is over the beat of the drum
i’m dealing with violence
i’m dealing with p~wns
i’m dealing with hate
insufficient guidance
our leaders are p~wns
they leading our fate
the seat of the armour
securing my future
hustle i wake
i wake i hustle
i shake i bustle
i’m one of the greats
ou deh too desperate ooh
lemme refresh you tho
when i was righteous you step on my hand
there is no kindness i’m taking a stand
i’m standing on business
this is the instance
see they go run
walewa
[verse 3: seun kuti]
all of them dey (collect steady)
imam dey gbádùn (collect steady)
no fit talk (collect steady)
bishop dey gbádùn (collect steady)
no fit talk (collect steady)
alfa dey gbádùn (collect steady)
no fit talk (collect steady)
bishop dey gbádùn (collect steady)
no fit talk (collect steady)
alfa dey yoofa (collect steady)
no fit talk (collect steady)
imam dey gbádùn (collect steady)
no fit talk (collect steady)
alfa dey yoofa (collect steady)
no fit talk (collect steady)
mlk na pastor, ah~ah, he fight for him people
with dem thousand thousand church everywhere (no man for the people)
malcolm x na imam and he fight for him people
with them thousand thousand mosque everywhere (no man for the people)
[verse 4: seun kuti]
emi aluta (wole wa)
we meet you well (irunmole to n ja won la’ya)
emi aluta (wole wa)
we meet you well (irunmole to n ja won la’ya)
emi aluta (wole wa)
we meet you well (irunmole to n ja won la’ya)
emi aluta (wole wa)
(irunmole to n ja won la’ya)
we meet you well (wole wa)
emi aluta (irunmole to n ja won la’ya)
emi lumumba (wole wa)
emi [?] (irunmole to n ja won la’ya)
emi guevara (wole wa)
emi sankara (irunmole to n ja won la’ya)
emi amina (wole wa)
emi aluta (irunmole to n ja won la’ya)
spirit dey catch me (wole wa)
spirit dey catch you (irunmole to n ja won la’ya)
spirit dey catch me (wole wa)
spirit dey catch you (irunmole to n ja won la’ya)
spirit dey catch you (wole wa)
spirit dey catch me (irunmole to n ja won la’ya)
emi lumumba (wole wa)
emi guevara (irunmole to n ja won la’ya)
emi amina (wole wa)
emi guevara (irunmole to n ja won la’ya)
emi sankara (wole wa)
emi aluta (irunmole to n ja won la’ya)
(wole wa)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu nick de grunwald - moon on the water
- lirik lagu boundaries - sanctum of suffering
- lirik lagu cortex (rapper) - warriors
- lirik lagu rahdan - duygularım sahibinden
- lirik lagu 4bout (어바웃) - 영원마차 (the carriage to forever)
- lirik lagu мураками (murakami-rus) - незнакомы (strangers)
- lirik lagu fear of loss - ghassan kanafani (1970)
- lirik lagu lazza - dolcevita (opera)
- lirik lagu b-dynamitze - respeita
- lirik lagu 2hug - hustle