lirik lagu seanromzzy - momo mumu
intro
nana nana
nana
nana nana
nana
i be your momo your mumu
i be your momo your mumu
i be your momo your mumu
i be your momo your mumu
chorus
you gave a me potion
wey no get caution
i took in concussion
with no precautions
i’m loving the potion
wey no get caution
i took in concussion
with no precautions
hook
na i be your momo your mumu
(you can call me your bank yeah)
na i be your momo your mumu
(you pretty pass opal suchata)
na i be your momo your mumu
(your punana is sweetie me nini)
na i be your momo your mumu
na so your love just dey carry me dey go
verse
my sweetener thaumatin kilode
your flavor is natural vanilla
my beautiful flower oginidi
i can’t love you less titi lai lai
smile wey dey cool me like winter breeze
na thе love dey give mе inner peace
as your b00by vibrate like cellular
e dey burst my brain tequila
make una tell me ihe nga eme
the love i feel is not enough
if i get the chance na (nana)
i fit sell the world for my lady
chorus
you gave a me potion
wey no get caution
i tool in concussion
with no precautions
i’m loving the potion
wey no get caution
i took in concussion
with no precautions
hook
na i be your momo your mumu
(you can call me your bank yeah)
na i be your momo your mumu
(you pretty pass opal suchata)
na i be your momo your mumu
(your punana is sweetie me nini)
na i be your momo your mumu
na so your love just they carry me they go
outro
nana nana
nana
nana nana
nana
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu deadly grim - never sober
- lirik lagu svitac - borba ( demo ) - svitac - borba ( demo )
- lirik lagu ethos (usa prog rock) - atlanteans
- lirik lagu 容祖兒 (joey yung) - 一個人砌圖 (jigsaw puzzle)
- lirik lagu labellum - duna 3
- lirik lagu big bllakk - baile
- lirik lagu hariki - делать.mp3 (to do.mp3)
- lirik lagu joost - radio
- lirik lagu jonah33 - bullet from a gun
- lirik lagu kittensneeze & jason jeffery james - run the world (vocals only)