lirik lagu scud - palava
hey
scuddy!
emi lo kan!
emi lo kan!
v1
naso we enter the real life
for d life wey we dey
say na one life
in d end we go say
wetin dey dis life gan?
people fit dey call d bobo psycho
my brother when tins be so tight
wait uno
call on most high
we gonna get by eh!
he’ll calm the rough tide!
yeaaaaa!
bridge:
i hear say my people wanna get down oh!
uno before, d boy never shut down show
i follow mitchy waka for alaba oh!
uno say melody na my palava
uno some people want make we fall down no!
i no say jah jehova neva let down
me working 247 sa asala oh!
uno say all d paper me dey gather
so if you dey waait
for my downfall
you go die there
cuz i be keeping on, i’d be going on
i’d be going on, i’d be going on
if you dey waait
for my downfall
you go die there
cuz i be going on, i’d be keeping on
i’d be going on, i’d be going on
omologo o jisoro !
hustler de fe pawo!
awon majority , won fe jo
scuddy don dey set parole
style man na nsogbu oh!
dis no one no be peekaboo
m~th~~~~s wanna gimme trobu!
style yen o pe meji
eh eh
…
if you get it you get it
if you don’t , i get it
cuz you don’t get it till you get it
brother i got it!
yea i’m married to the game
but owo ni mo feri
i’m trynna get paper
the hustler confetti
when things be so tight
we wait uno call the most high
he calm the rough tide
omo we get by
yeaaaaaa!
i hear say my people wanna get down oh!
uno before, d boy never shut down show
i follow mitchy waka for alaba oo
uno say melody na my palava
uno some people want make we fall down no!
i no say jah jehova neva let down
me working 247 sa asala oo
uno say all d paper me dey gather
so if you dey waait
for my downfall
you go die there
cuz i be keeping on, i’d be going on
i’d be going on, i’d be going on
if you dey waait
for my downfall
you go die there
cuz i be going on, i’d be keeping on
i’d be going on, i’d be going on
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu keyzii - 2biggi
- lirik lagu b4d - frozen
- lirik lagu nkosazana daughter - empinikazi
- lirik lagu mda - forbes
- lirik lagu sloan lyrix - hold on
- lirik lagu novagang - cameras
- lirik lagu ovg! - rushin p
- lirik lagu freaky $ho - faces
- lirik lagu lil durk - hair (orginal)*
- lirik lagu big effe - 08:30 (la testa gira)