
lirik lagu rybeena - adunni
kilòfẹ ná? ṣhey na money? (ṣhey na money?)
no dey mind your ex, na dọndi (na dọndi)
mòlè gbè ẹ lọ, má tun kọ’rin
èyàn mi ni osupa saheed, don p
ṣh’ògbọ ghana? ṣh’ọmọ “abonti”?
láṣhè ṣhè vodka, iṣhèè lọn pámi
kilòfẹ ná, ádunmárádàn? olòòmi jọọr
oh a~dunni (‘dunni)
nkàn tòun ṣhèè lọn dun yi (dun yi)
in a nutsh~ll, ò wun mi (wun mi)
b~tterflies pọr ni’kunmi (awwn~awwn)
òni tibi mi ò kọsi c lásàn, na 6.2 inches (inches)
could you blow me kisses? (kisses)
kin mọ’bi t’árá mi kusi
have you seen the work of god in my bèbè?
ogozi, my bèbè, osondi, oh my bèbè
come and see the work of god in my bèbè?
created on a sunday, hallelujah, praise the lord
(oh~yeah)
ohh~mm, treat you nice, i go do you well~well
full package, baby, you be ten~ten (you be ten~ten)
dem no dey see your type around, ọmọ, these days
anybody fumble, you don’t make mistakе
too sweet, gimme jẹdi~jẹdi like a cheese cakе
iwọ dẹni nikàn~nikàn ni, i no send these babes
send your aza, i go like paste
you got what i want, òyá, give me daily (daily)
i be your boy for your matter
n0body, nothing fit scatter the connection wey me and you be get (olòòmi, olòòmi, olòòmi mi bèbè)
uh~uh, má ṣhèè mi bákàn
na you i dey see for my future
t’ọbá gbè’gẹ si, dem go injure
you and me, perfect picture
oh a~dunni (‘dunni)
nkàn tòun ṣhèè lọn dun yi (dun yi)
in a nutsh~ll, ò wun mi (wun mi)
b~tterflies pọr ni’kunmi (awwn~awwn)
òni tibi mi ò kọ c lásàn, na 6.2 inches (inches)
could you blow me kisses? (kisses)
kin mọ’bi t’árá mi kusi
have you seen the work of god in my bèbè?
ogozi, my bèbè, osondi, oh my bèbè
come and see the work of god in my bèbè?
created on a sunday, hallelujah, praise the lord (oh~ohh)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu haxio - seule passante [soundcloud release]
- lirik lagu reckless - what could i give
- lirik lagu allora - high as hell
- lirik lagu salvi37 - 31 hymn
- lirik lagu dowel king - hoy me levanté
- lirik lagu tonypitony & jerry canaglia - frizzante
- lirik lagu lvcrft - gravedigga
- lirik lagu stixx - buya
- lirik lagu margaret glaspy - these days
- lirik lagu ilm - dark nights