lirik lagu runtown - international badman killa
chorus
international badman k!lla
pull-up in a benz she go reconsider
i don’t know why the gyal dem shiver
i don’t know why the girl dem do that
jmappelle the girl dem sugar
we no give kiss only keys to the bima
i don’t know why the girl dem do that
verse 1
any where we go ,two ,three girls we get in a row
badman k!lla if you never know
who run the thing ?,everybody know
every other night we dey k!ll another show
say she need a man wey go make her lose control
you know where to find me love
penthouse in the w ,that is how we do
oh woah …. baby
i be rolling in my lambo daily
she go holla ,she go scream o save me
badman i make the girls go crazy
oh woah ….. baby
i’m dripping no gucci no fendi
when i pull up inna benz ,you pay me
all these other n-gg-s fugazi
chorus
international badman k!lla
pull-up in a benz she go reconsider
i don’t know why the gyal dem shiver
i don’t know why the girl dem do that
jmappelle the girl dem sugar
we no give kiss only keys to the bima
i don’t know why the girl dem do that
verse 2
say all my brother man dem ah real n-gg-s
all my real n-gg-s dem my brother man
say we no dey take food from another man
everyday i dey here dey run my race in my balenciaga
say we no dey fear man power
and when we come it’s a wrap
the whole ting catch fire
chorus
international badman k!lla
pull-up in a benz she go reconsider
i don’t know why the gyal dem shiver
i don’t know why the girl dem do that
jmappelle the girl dem sugar
we no give kiss only keys to the bima
i don’t know why the girl dem do that
sim simma who got the keys to the bimma
who got the keys to the bimma
so mi say
who am i ?
the gyal dem sugar
who am i?
badman k!lla
simma
who got the keys to the bimma
who got the keys to the bimma
so mi say
who am i ?
the gyal dem sugar
who am i?
badman k!lla
oh woah …. baby
i be rolling in my lambo daily
she go holla ,she go scream o save me
badman i make the girls go crazy
oh woah ….. baby
i’m dripping no gucci no fendi
when i pull up inna benz ,you pay me
all these other n-gg-s fugazi
international badman k!lla
pull-up in a benz she go reconsider
i don’t know why the gyal dem shiver
i don’t know why the girl dem do that
jmappelle the girl dem sugar
we no give kiss only keys to the bima
i don’t know why the girl dem do that
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu david fonseca - funeral
- lirik lagu 6o - caution
- lirik lagu veronica everheart - coming home
- lirik lagu erkish - summer vacation
- lirik lagu discord division - gold cypher 2
- lirik lagu snövit - mamba
- lirik lagu moose (gr) - κυψέλη (kipseli)
- lirik lagu shadow030 - cissé
- lirik lagu soul glo - 21
- lirik lagu q money - be