lirik lagu ruger & bnxn - bae bae
[intro]
ob’
obah!!!
run
[pre~chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah
[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?
[verse: ruger, bnxn]
ah! ogozini ma go
ka maa lara wa
neighbours wọn maa gbọ
and i will use a rubber, no nylon
then i fly you back to naija by dawn
uh uh, ogochukwu no
me i de for you and ọlọrun gbọ
like i rip you commot for nylon
i don book appointment for nicon
[pre~chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah
[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu rasmus thall - fasit
- lirik lagu police bastard - we are the dead
- lirik lagu catatumbo (saurusrex) - nathaniel bond
- lirik lagu dirtybutt - anxiety
- lirik lagu yener çevik - kül tablom
- lirik lagu textura - animales de papel
- lirik lagu lil kirill (лил кирилл) - absolute 2
- lirik lagu jay marco - time to heal
- lirik lagu shalou - i don't like shit , i don't go inside
- lirik lagu tobehonest - freak