lirik lagu rr3x - omo ope (riddim)
away
astro astro boy sh~t mehn (rr3x…)
as we pull at the party
me and my guys oooh
we pull up in a convo
all na benzo
dem shawties steady looking at we
makaveli
cross bag nike
vvs’s steady spending oooh
our drip so different oooh
dem dey call us omo ope
aye omo ologo
our drip so different oooh
dem dey call us omo ope
aye omo ologo
our drip so different oooh
dem dey call us omo ope
aye omo ologo
our drip so different oooh
dem dey call us omo ope
aye omo ologo
i sey for night na internet oooh
boys dey press dem wan collect oooh
sey on god we go collect oooh
trenches wey i from na ghetto
bitter sweet na peppermint oooh
but my view na different lens oooh
live my life with no regret ooh waaaah
up and down na designer
steady ballin no dey taya
awaza we want to wire
plenty money multiply am
rexcho gbemi trabaye (ebelebe ebeleahn)
cho cho
(mama le mama ye mama ya)
nibo (uhnn ahhh)
na ur way
(ebelebe ebeleahn ahn ahn )
cho cho
(mama le mama ye eh ahn )
rexcho gbedu trabaye
(ebelebe ebeleahn ahn ahn ahn )
cho cho
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu boys republic - 流れる星に花束を (nagareru hoshini hanatabao)
- lirik lagu lay bankz - and did
- lirik lagu desirable sun - downfall
- lirik lagu ana ana - teška zemlja kojom hodam
- lirik lagu chicken p - low life rich nigga
- lirik lagu beto dias - totalmente di bo
- lirik lagu braden bales - heaven again
- lirik lagu dudeylo - hazard lights⚠️| pt iii
- lirik lagu disreflect - confined
- lirik lagu addy faith - vinny