lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu roycee - preach

Loading...

i i get the talent but na money be the koko
i no fit quite even tho i’m moving solo
i come dey feel like say i don dey take colos
but na hustle wey dey make man dey kolo ah
if i no preach how dem wan learn
if i come tech dem go wan vex man i don’t care
if i no preach how dem wan learn uh eh

see mama tell me roy cee i be star boy
and na my music i dey hustle let me stand for it
see i been repping on my city since my day one
with my day ones
you know we hard core

you know this life wey we living man you know na marathon i been steady preaching living like ah paragon man you no fit jonze me i no be novice n0body fit tell my story ah ah ahn
you no me pull up with my jigga this life wey we living na em turn me to animal ah
alcohol don cut my liver somebody call me my dealer ahn

if i no preach how dem wan learn
if i come tech dem go wan vex man i don’t care
if i no preach how dem wan learn uh eh

at the end of the day my brother say it’s all love
i been hustling steady put it on god
for my mama man i no fit dull
them been hating on me but i no fit fall ahh
gucci and prada dem no fit see me lagbaja
k!lling the beat from ojo to alaba
if dem try then their fada
i go chop am ofada
steadily steadily we keep living my brother
you know this life wey we living
man you know na marathon
i been steady preaching living like a paragon
man you no fi jonze me i no be novice
n0body fi tell my story


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...