lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rord kelly - mebelum ife

Loading...

[intro]
rord
welo
k!lli’ bad man
hmm

[verse 1]
shey my mates go dey ball, and i go dey look
imana onwele ka o di
i dey read book, my guys, na flight them dey book
imana onwele ka o di
maleh dey fo villa, nothing dey make e cook
imana onwele ka o di
ka ego bia m n~aka, ka~osie ezigbo ogbono soup
imana onwele ka o di

[chorus]
kpolunu m ife kelu uwa si ya bia eh
ka o mebelum ife oh
i dey go through a lot, gwara anyi ya eh
ka o mebelum ife oh
ruo ife ibem na aru, biko ka oga eh
ka o mebelum ife oh
ndi ilom n’ eme elu n’ eme n’ ala
ka o mebelum ife oh
kpolunu m ife kelu uwa si ya bia eh
ka o mebelum ife oh
i dey go through a lot, gwara anyi ya eh
ka o mebelum ife oh
ruo ife ibem na aru, biko ka oga eh
ka o mebelum ife oh
ndi ilom n’ eme elu n’ eme n’ ala
ka o mebelum ife oh
[verse 2]
ah boy!
shey na me you follow dey talk anyhow, make i reason am
even if you tell me i no go talk ’cause i still dey anyhow—make i free am
wetin you dey find for my mouth, i go talk later, no be now—money go settle am
my doings go choke so tey you go follow them come dey bow—muwa level am

[pre~chorus]
shey my mates go dey ball, and i go dey look
imana onwele ka o di
i dey read book, my guys, na flight them dey book
imana onwele ka o di
maleh dey fo villa, nothing dey make e cook
imana onwele ka o di
ka ego bia m n~aka, ka~osie ezigbo ogbono soup
imana onwele ka o di

[chorus]
kpolunu m ife kelu uwa si ya bia eh
ka o mebelum ife oh
i dey go through a lot, gwara anyi ya eh
ka o mebelum ife oh
ruo ife ibem na aru, biko ka oga eh
ka o mebelum ife oh
ndi ilom n’ eme elu n’ eme n’ ala
ka o mebelum ife oh
kpolunu m ife kelu uwa si ya bia eh
ka o mebelum ife oh
i dey go through a lot, gwara anyi ya eh
ka o mebelum ife oh
ruo ife ibem na aru, biko ka oga eh
ka o mebelum ife oh
ndi ilom n’ eme elu n’ eme n’ ala
ka o mebelum ife oh
[verse 3]
woah!
i don fight challenges
carry me go orthopedic
pull up and buy 4matic—say na magic
sort am like mathematics, we no come for the logic
make i be their topic
if i call god make e pick, no go dey expect make i quit
just forget it
my songs dey maturit
and i know you’re feeling it
echelum aka mgba, i puta okiti i ga anyụnwụ anwụrụ
you know you can’t do nothing
mgbe elu bu ala osaa nna gi oche ogbulu agu
you know you can’t do nothing
n’ababalu agu mba, ota gi kita asi n’obu alụ
you know you can’t do nothing
chimo ga atu gi nga, ife ga egbuzi gi bu agu
you know you can’t do nothing

[chorus]
kpolunu m ife kelu uwa si ya bia eh
ka o mebelum ife oh
i dey go through a lot, gwara anyi ya eh
ka o mebelum ife oh
ruo ife ibem na aru, biko ka oga eh
ka o mebelum ife oh
ndi ilom n’ eme elu n’ eme n’ ala
ka o mebelum ife oh
kpolunu m ife kelu uwa si ya bia eh
ka o mebelum ife oh
i dey go through a lot, gwara anyi ya eh
ka o mebelum ife oh
ruo ife ibem na aru, biko ka oga eh
ka o mebelum ife oh
ndi ilom n’ eme elu n’ eme n’ ala
ka o mebelum ife oh
[outro]
popo beats
mebelum ife, ife o, ka o me


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...