lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rommyo - bad behavior

Loading...

(it’s rommyo on the beat)

rommyo rommyo daddy oh

i dey sin but my daddy don’t know
sin but my mommy don’t know
cheat but my baby don’t know
living like i be ghost oh
which kind person i be so
shey na disease oh
i’m just looking for peace oh
searching for peace oh

buh i know i go change my ways
(i go change change change)
i go change my ways
(i go change)
omor i go change my ways
(i go change change change)
i go change my ways
(i go change)
tell me how i go loose my bae
(i go loose my bae)
i go loose my bae
(no fit loose my bae)
bad boy, no do again
me i no do again
cos my mama be the one wеy dey for me
if my mummy no go dey
omor tеll me who i be e e
and my bebe be the only girl i see
when i think about the kids
and a son who looks like me e e e

mama be the one wey dey for me
if my mummy no go dey
omor tell me who i be e e
and na shege be the visual i go see
if i follow munachi
and i leave osinachi e e e

i go change my ways
(i go change my ways)
i go change my ways
(i go change my ways)
i go change my ways
(i go change my ways)
i go change my ways
(i go change my ways)
omor i go change my ways
(i go change my ways)
i go change my ways
(i go change my ways)
i no do again
i no do again

marijuana ahh
i be smoking on my sofa
i go call anita make she swallow me like jordan
finish and i tell her make she get away with uber
so no come dey trust me oh

i go put you for ghost mode
if you enter my own zone
i go tell you i don’t know
who you be? me i don’t know
be like say i rough
i no sabi how to love
all the bad habits i get oh
made me loose janet oh

buh i know i go change my ways
(i go change change change)
i go change my ways
(i go change)
omor i go change my ways
(i go change change change)
i go change my ways
(i go change)
tell me how i go loose my bae
(i go loose my bae)
i go loose my bae
(no fit loose my bae)
bad boy, no do again
me i no do again
cos my mama be the one wey dey for me
if my mummy no go dey
omor tell me who i be e e
and my bebe be the only girl i see
when i think about the kids
and a son who looks like me e e e

mama be the one wey dey for me
if my mummy no go dey
omor tell me who i be e e
and na shege be the visual i go see
if i follow munachi
and i leave osinachi e e e

i go change my ways
(i go change my ways)
i go change my ways
(i go change my ways)
i go change my ways
(i go change my ways)
i go change my ways
(i go change my ways)
omor i go change my ways
(i go change my ways)
i go change my ways
(i go change my ways)
i no do again
i no do again

marijuana ahh
i be smoking on my sofa
i go call anita make she swallow me like jordan
finish and i tell her make she get away with uber


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...