lirik lagu richhe rocky - friend with benefit
put me for me cruise o
rocky
richhe put me for the cruise o
richhe rocky pon this
tega kan bayi jogbo street o
wadup tobi
i ain’t scared no more
i lost a lot already
no money no friends, only money gives you
friends to me only money matters
i ain’t scared no more
i lost a lot already
no money no friends, only money gives you
friends to me only money matters now
money after money
after money i want money more
money after money
after money i want money more
ore mi ni, ore mi ni e no dey pay bills
gbowo inu shaka you go see how them go take do
a friend in need is a friend indeed
but my friend indeed is not a friend in need
so i just have to make this money now
cos if i want more friends money gats to dey the ground
when the money go them go go
when the money come them go gather
if dem see sey na up you dey go
dem go follow you climb the ladder
dem be friends with benefits
they just want to benefit
once they stop to benefit
dem go start to gbe body
i ain’t scared no more
i lost a lot already
no money no friends, only money gives you
friends to me only money matters
i ain’t scared no more
i lost a lot already
no money no friends, only money gives you
friends to me only money matters now
money after money
after money i want money more
money after money
after money i want money more
i ain’t scared no more
i lost a lot already
no money no friends, only money gives you friends
but it comes with benefits
and i ain’t scared no more, there’s nothing you can tell me
if we ain’t spinning bread broda no dey bell me
no money no friends
when the money dey them go dey for your back
when the money finish them go stab your back o
so i dey try work make the money plenty for bank o
grind everyday no holiday
when i got the bag is when i gat to grind more more
i ain’t scared no more
i lost a lot already
no money no friends, only money gives you
friends to me only money matters
i ain’t scared no more
i lost a lot already
no money no friends, only money gives you
friends to me only money matters now
money after money
after money i want money more
money after money
after money i want money more
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu poul krebs - ud under åben himmel
- lirik lagu drakeo the ruler & joogszn - bad timing
- lirik lagu rubén blades y cheo feliciano - de aquí pa’allá
- lirik lagu blaklez - stranger
- lirik lagu miles chancellor - the anti-hero
- lirik lagu the ascendents - no school (radio edit)
- lirik lagu glarti - enough
- lirik lagu ali yasini - engar na engar
- lirik lagu cambatta - barmageddon
- lirik lagu ypogios - jbl