lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu renstar boy - forever

Loading...

forever
by renstar boy featuring renzti sounbeatz

[intro]
ohhh
yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
yeah, yeah, yeah
(producer tag — renzti): ”it’s renzti on the riddimm”
(artist tag — renstar boy): “renstar boy is the best”
oh na na na
ohhh

[verse 1]
baby girl say i need you
you know say i no fit leave you
na you wey dey give me man want
i can never leave you
i cannot afford to lose you
i wanna loving you, sign me
i wanna love you, sign me
baby girl na you wey i need
you dey give me wetin man want
you dey give me love forever oh

[chorus]
gimme love, gimme love
gimme love forever
gimme love, gimme love
gimme love forever
show me love, show me love
show me love forever
show me love, show me love
show me love forever
gimme love, gimme love
gimme love forever
gimme love, gimme love
gimme love forever
[verse 2]
i no fit leave you, baby oh
see dey way you dey help me
if you leave me, wahala go dey
yawa go dey eh
na you wey dey help me
na you wey dey save me
you dey help me a lot oh
i cannot afford to lose you
cannot afford to lose you
na you wey i need you
i need you, don’t leave baby oh
my baby oh

[chorus]
gimme love, gimme love
gimme love forever
(official lyrics © renstar boy & renzti sounbeatz)
gimme love, gimme love
gimme love forever
show me love, show me love
show me love forever
show me love, show me love
show me love forever
gimme love, gimme love
gimme love forever
gimme love, gimme love
gimme love forever
[bridge]
ohhh, ohhh
i no fit leave you my baby
i no fit leave you my baby
make you give me everything wey mma
oh no no
any place wey i don offended you
i start apologizing, my baby
my baby
please make you give me the love oh

[chorus]
gimme love, gimme love
gimme love forever
gimme love, gimme love
gimme love forever
show me love, show me love
show me love forever
show me love, show me love
show me love forever
gimme love, gimme love
gimme love forever
gimme love, gimme love
gimme love forever

[outro]
ohhh
(producer tag — renzti): “it’s renzti on the riddimm”


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...