lirik lagu rehmahz - mercy (sho mo)
mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
you show me mercy
show me mercy
every night and day
see the blessings see the blessings wey dey come my way
dem dey pray say make i loose guard
na your hand i dey
draw me closer
hold me tender
yeah yeah
no pressure
i dey get am good measure
na your loving i treasure
e dey fight for me
no pressure
i dey get am good measure
na your loving i treasure
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
gе ge ge
me no dеy for dem say say say
na your word be my say say say
i no want any gbe ge ge
oh woah
you show me mercy
show me mercy
every night and day
see the blessings see the blessings wey dey come my way
dem dey pray say make i loose guard
na your hand i dey
draw me closer
hold me tender
yeah yeah
no pressure
i dey get am good measure
na your loving i treasure
e dey fight for me
no pressure
i dey get am good measure
na your loving i treasure
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kasia moś & leszek możdżer - zapomnij
- lirik lagu reezy - moodswings (acoustic)
- lirik lagu drifaygo - brazil
- lirik lagu j.fla - blank space
- lirik lagu tom kitt - alles wird gut - reprise
- lirik lagu can kazaz - gidemem
- lirik lagu a-this - v_ii
- lirik lagu nick enaigbe - v i b r a t i o n s
- lirik lagu rsn fiji - night time
- lirik lagu the right as idk - song