lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu reethym - never

Loading...

reethym to your soul o oh

so so somiso
she dey do me isokuso
doremi or na somiso
dis our love orobokibo bo bo

never never leave
never never leave me please
e be you wey dey give me peace
if you try to leave
fit to call police

oh noooo! my rihanna o

girlie na you be my odo o
and i salute your commodore o
komaselomi kosomono o

so so somiso

she dey do me isokuso
doremi or na somiso
dis our love orobokibo bo bo
somiso
she dey do me isokuso
doremi or na somiso
dis our love orobokibo bo bo
orobo kibo

girlie your love na fire o
and me no ready retire o
this your body na wire o
me sef i come with my plier o

shekere body o
she dey shakey her shekere body
shawty say she no go telli mummy o
shawty wan to dey do me anoti o

anoti o

shekere body o
she dey shakey her shekere body
shawty say she no go telli mummy o
shawty wan to dey do me anoti o

never never leave
never never leave me please
e be you wey dey give me peace
if you try to leave
fit to call police
oh noooo! my rihanna o
girlie na you be my odo o
and i salute your commodore o
komaselomi kosomono o
so so somiso
she dey do me isokuso
doremi or na somiso
dis our love orobokibo bo bo

somiso
she dey do me isokuso
doremi or na somiso
dis our love orobokibo bo bo
orobo kibo

never never leave me alone o
cus e be like sey you carry overload o
na your gigabyte me i want to download o
my sweetie tomato
my sweetie potato

shekere body o
she dey shakey her shekere body
shawty say she no go telli mummy o
shawty wan to dey do me anoti o

anoti o

shekere body o
she dey shakey her shekere body
shawty say she no go telli mummy o
shawty wan to dey do me anoti o
never never leave
never never leave me please
e be you wey dey give me peace
if you try to leave
fit to call police
oh noooo! my rihanna o
girlie na you be my odo o
and i salute your commodore o
komaselomi kosomono o

so so somiso
she dey do me isokuso
doremi or na somiso
dis our love orobokibo bo bo

somiso
she dey do me isokuso
doremi or na somiso
dis our love orobokibo bo bo
orobo kibo


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...