lirik lagu reeskyleo - dem no know
hmm hmm hmm hmm
yeh
jam the merciful
dem no know
dem no know
but they wanna know
but they, but they, but they wanna know
very soon i go show(show)
say the small boy is gonna blow
dem no know
hmm dem no know
but they wanna know
but they wanna know
very soon i go show
yeh say the small boy
as e dey be for the street n0body knows(n0body knows)
but on a low me i dey do my things dey go o oo (dey do my things dey go)
yeh
gradually me i dey grow grow
my plan is to shutdown many many shows
tan banlo konma ninsho o
my god is at work
not on a slow~mo
yeh
kole yewon
the way me i dey take
wey i dey survive as omo ogbon
koma yewon
me i just keep hustlе
i just keep on grinding
bad energy keep distancing
as omo ogbon i’m still standing
bad enеrgy keep distancing
as omo ogbon i’m still standing
dem no know
dem no know
but they wanna know
but they,but they, but they wanna know
very soon i go show(show)
say the small boy is gonna blow
dem no know
hmm dem no know
but they wanna know
but they wanna know
very soon i go show
kole yewon
the way me i dey take
wey i dey survive as omo ogbon
koma yewon
me i just keep hustle
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu flansie - tnf tot de dood
- lirik lagu yoselin - dame un like
- lirik lagu yoa - diabolo menthe
- lirik lagu emmandriel - rico cases (masonic puppets)
- lirik lagu shells - islands
- lirik lagu juice wrld - dinosaur
- lirik lagu killah priest - god nature
- lirik lagu nasta, charlie hijos bastardos & al safir - los últimos bastardos
- lirik lagu numidia - je hebt 't (marokkaanse bruiloft)
- lirik lagu going222jail - slipping