lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu raynbo - lagos {ah}

Loading...

mixed & mastered by raytrack

[pre~chorus]
ah ahn ahnn
ah ahn ahnn

[bridge]
steadily i dey rep my city
i dey calculate make dem no see me

shout out to taiye pelu jibola
n~ggas to ma ń duro tí mi tí issue yen ba tí lo fa
gbess make my matter from no cast
make my matter from no cast
make my matter from no cast

shout out to taiye pelu jibola
n~ggas wey dey think how we go take go far
á kin fa colo backi la ma ń fa
tá ba ti wole aya wan ma ń ja

[pre~chorus]
ah ahn ahnn
ah ahn ahnn

ah ahn ahn
ah ahn ahn
[verse 1]
welcome to lagos ékó lé wá
in anything you do my bro fí ogbo ń sí
he who lives to fight today go live to fight another day
no be for lagos for inside obalende
you go snai omo you go kpai
té ba lo fa wahala omo you go die
you go snai omo you go kpai
té ba lo fa wahala omo you go die

so i pour some liquor in my bеlly
whenever i rеalize say n0body send me
middle fingers for the haterz wey dey unfriendly
i no dey put mouth for wetin no concern me

[pre~chorus]
ah ahn ahnn
ah ahn ahnn
ah ahn ahn
ah ahn ahn

[outro]
my mama sef begin to dey cry
mama no cry wipe your tears i dey side
my papa sef begin to dey cry
papa no cry wipe your tears i dey your side
mixed & mastered by raytrack


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...