lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rare drey - norma

Loading...

[intro]
yea yea yea
rare drey

[chorus]
e geti many things wey me i gat to offer
toba shey norma funmi mo ma shey norma
timoti romo todun to yi o posu mefa
baby shey norma funmi mo ma shey norma
oh oh oh oh

[post~chorus]
jajo mayo olo ololo
jajo malo olo ololo
jajo mayo olo ololo
jajo malo olo ololo

[verse 1]
omo to fine make we align
make we dey run six over nine
i get your time make we collide
make we dey run things i no mind
your energy dey gimme concern
you don dey dull things on your side
omo comply with my plan
we go dey flow pass river nile
[chorus]
e geti many things wеy mi i gat to offer
toba shey norma funmi mo ma shey norma
timoti romo todun to yi o posu mеfa
baby shey norma funmi mo ma shey norma
oh oh oh oh

[post~chrous]
jajo mayo olo ololo
jajo malo olo ololo
jajo mayo olo ololo
jajo malo olo ololo

[verse 2]
omo to bam jeka combine
i no dey fake am walai
make you my slime jeka connive
we go dey choke bannies online
ka shey under g
no go dey cast am
make dem no go jam me outside
make i supply you with b~tterflies
you go dey glow pass foxfire

[chorus]
e geti many things wey me i gat to offer
toba shey norma funmi mo ma shey norma
timoti romo todun to yi o posu mefa
baby shey norma funmi mo ma shey norma
oh oh oh oh
[post~chorus]
jajo mayo olo ololo
jajo malo olo ololo
jajo mayo olo ololo
jajo malo olo ololo
oh oh oh


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...