
lirik lagu rapidman - amebor
ooh nananana
ooh nananana
rapidman,de rain ololofufu
guy u don hear wetin dey talk?
no mind dem na amebor dey k!ll dem
chrous
amebor where u dey?
amebor mind your business -3
verse(rapidman)
dem say dem say dem say
(say wetin)?
monkey na who k!ll banbool?
(obj)
dem say dem say dem say
(say wetin)?
monkey dey even cat walk
dem say dem say dem say
(say wetin)?
c-mbamus dey read newspaper
chrous
amebor where u dey?
amebor mind your business -3
verse(de rain)
dey run their mouth
(dey run their mouth)
dey run their mouth
(dey run their mouth)
rakata rikpo ri
nkene radio mejine
nkene bu cnn
you got mesia
mesia go international
mesia go in alaba
say daddy shoky
dey form lil wayne
chrous
amebor where u dey?
amebor mind your business -3
outro
ooh this beat wan finishoo
na me be rapidman wey una no know
anyway de rain on the beat
haha ooh ho let go
amebor where u dey?
amebor mind your business -4
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu genetikk - foetus
- lirik lagu john steve brunache - se kiyès (remastered)
- lirik lagu faw$et - '01 civic
- lirik lagu troublemaker - deud gi silh eun mal
- lirik lagu street light - nickels in paris
- lirik lagu la energia nortena - de ti
- lirik lagu matvey griga - всё ещё впереди (still ahead)
- lirik lagu pastor troy - look what i'm going thru
- lirik lagu anton serra - requiem pour un cauchemar
- lirik lagu ifloss - lucifer's daughter