lirik lagu rap goddess - d koko
make i tell you d koko
weytin my eye don see
make i tell you d koko oh oh
when you hear the name rap goddess
you know its a big motion
if i tell weytin my eye don see
if i tell you weytin
have been through ouh ohh oh
if i tell you d koko
ouh ohh oh
make we tell them d koko
ouh ohh oh
if i tell you weytin my eye don see
ouh ohh oh
if i you weytin have been through
ouh ohh oh
ouh ohh oh
make we tell them d koko
ouh ohh oh
this one no be mago mago
ouh ohh oh
make we tell them d koko
i don see many things for my eyes
makе i yam you d koko
i don been through many things oh oh
ouh ohh oh ouhhh
have being through h~ll keep and back
havе being through ups and downs
back and forth
and i couldn’t afford
my life was a mess
as i dey
i dey quick the vess
weytin mama go chop?
weytin papa go chop?
pikin self no go school?
if i tell you d koko
weytin dey sup?
started from the genesis
my life was a misery
like a history
with some nemesis
started from the bottom
still in the bottom
being working my ass out
to be the author
am the actor
poverty koboko
i been no get kobo
dem say she dey kolo
she dey smoke egbo gbo
kpo kpo d kpo kpo oh
say the girl na okpo
if i tell weytin my eye don see
if i tell you weytin have been through
ohh ouh oh
if i tell you d koko
make we tell dem d koko
ouh oh ouh oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu desert voices - i will rise
- lirik lagu uyama hiroto - color of love
- lirik lagu leeanne-rose klippert - cosmical love
- lirik lagu beejar - what you wanna be
- lirik lagu calogero - double papa
- lirik lagu blazin'daniel - totes herz
- lirik lagu niabi - hamster heart
- lirik lagu delorians - like a fool
- lirik lagu bhavi, asan, lucho ssj & c0ker - flashean*
- lirik lagu kaypin - i'm ready